类似歌曲
制作
出演艺人
OMAJI
声乐
作曲和作词
Omaji Samuel
词曲作者
制作和工程
Miles
制作人
歌词
Oloun
Oloun uh-un
Mm-hmm
(Say dem never know Wetin sup)
Omo dey, the hustle don cast
Na wetin dem talk before I start
People wey get talent many kpa
If you no get money, make you pack (pack)
Holl up, hold up, wait (wait)
You know say my God dey my back (back)
Na oil dey my head, no be jazz
You no go fit come turn my beans to yam (yam)
You wey no know (eh)
You wey no notice me, you go know
You wey dey doubt am self
You go know (go know)
Na God handiwork you dey take play
Holy Ghost
Abeg, carry me dey go where I no know
You no fit see me coming like say I be ghost
You wey no know how we start (you wey no know)
You no fit tension me now
Omo, you can't tension me
My God e dey my back
Anointing for my head
I no fit lose again
You know you can't pressure me
Hennessy for my glass
And shayo dey my hand
(You know) I no fit lose again
Attention, attention
This na my own grind
Got no pension, no pension
Watch me get there
So I tell them, I tell them
Na by God's grace eh
E no go be in vain
One shot of vinegar
Pour water for my head
Make I feel it deep inside
Na by God's grace
We dey live mutumina
Na by God's grace eh
I no fit lose again
Omo, you can't tension me
My God e dey my back
Anointing for my head
I no fit lose again
You know you can't pressure me
Hennessy for my glass
And shayo dey my hand
(You know) I no fit lose again
Omo, you can't tension me
My God e dey my back
Anointing for my head
I no fit lose again
You know you can't pressure me
Hennessy for my glass
And shayo dey my hand
(You know) I no fit lose again
Written by: Omaji Samuel