album cover
album cover
Answer 由 Signum Music World 于 2025年5月2日 发行,作为专辑“Answer - Single”的一部分。
Released2025年5月2日
唱片公司Signum Music World
语言English
BPM134
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量

歌词

[Intro]
Jigi ti de oh
Ọwọ loke oh
Hold somebody
Make una see am
Signs and wonders on me
[Verse 1]
Ọmọ na grace
Blessed redeemer
O gbe mi kọja
Emi o le foya
You don bring am to pass
Everything You say
When I seek Your face
You dey show for my case
[Chorus]
You dey answer prayer
Baba mi loke oh
Na Your grace
Wey dey confirm am
You dey answer prayer
Baba mi loke oh
Na Your grace
Wey dey confirm am
Confirm, confirm am
[Verse 2]
I go find (Find)
I no see (See)
Your kind love
Wey dey satisfy me
Lord I thank You for Your hand
And for Your oil on my head
Me le fọ oh, o jabọ ko fọ oh
Ma fọ, ma fọ
[Verse 3]
El Elyon, El Elyon
Ẹ gbori mi soke ẹ ti mu mi yan
Ẹyin lẹ l'eniyan
Gbogbo eniyan
Jesu mi gan-an gan-an ni Eleniyan
Lord you gat the whole in Your hand
Oh Lord my lover Your loving intense
Na You dey show up ti n ba kigbe "Help!"
Falala fala mo n jọla ni sẹ
[Chorus]
You dey answer prayer
Baba mi loke oh
Na Your grace
Wey dey confirm am
You dey answer prayer
Baba mi loke oh
Na Your grace
Wey dey confirm am
Confirm confirm am
[Outro]
Baba mi loke oh
Na Your grace
Wey dey confirm am
You dey answer prayer
Baba mi loke oh
Na Your grace
Wey dey confirm am
Confirm, confirm am
Written by: Babajide Tolulope Samuel, Jesusomidotun Oladimeji Peters
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...