album cover
Problems
29,420
世界音乐
Problems 由 RUN 于 2022年2月11日 发行,作为专辑“ ”的一部分。Sun Flower - EP
album cover
发行日期2022年2月11日
唱片公司RUN
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量
BPM96

音乐视频

音乐视频

制作

出演艺人
Jaywillz
Jaywillz
表演者
作曲和作词
Xtofa
Xtofa
作曲家
Chinonso Emmanuel Ome
Chinonso Emmanuel Ome
作曲家
制作和工程
Xtofa
Xtofa
制作人

歌词

[Intro]
(Xtofa, D Beat Chef)
[Verse 1]
So many problems dey
I just wanna live my life
Let nobody come with motivate
I just wanna do enjoyment
One day e go reach me
Make I do my Snap with cheese
Let nobody come with motivate me
I just wanna do enjoyment, whoa-ah
[PreChorus]
So, from a distance (Far away)
Mindin' my business (Far away)
Don't wanna fall victim, oh no
Carry your distress (Far away)
Only God wey holy
Don't let dem whine you (Shade)
Don't wanna fall victim, oh no
Take away this stress (Far away)
[Chorus]
Before I kolo, make I enjoy myself (Ayy-ayy)
Sunday, I go praise the Lord (Ayy-ayy)
I'm movin' majestical (Ayy-ayy)
Make I no kolo, so, I enjoy myself (Ayy-ayy)
Sunday, I go praise the Lord (Ayy-ayy)
I'm movin' majestical (Ayy-ayy)
[Verse 2]
Nobody care, n- it's your cry
Pull up in the Benz, dem kind
Pull up in a G-Wagon
For my country, na crime
Yeah
'Cause when it's God's time, nobody fit stop am
Nobody go cluster
Make nobody buss am
Nobody fit touch am
Pray, make I no dodge am
Pray, make I no rush am
Make I no hit you down
So, from a distance (Far away)
Mindin' my business (Far away)
Don't wanna fall victim, oh no
Carry your distress (Far away)
Only God wey holy
Don't let dem whine you (Shade)
Don't wanna fall victim, oh no
Take away this stress (Far away)
[PreChorus]
Before I kolo, make I enjoy myself (Ayy-ayy)
Sunday, I go praise the Lord (Ayy-ayy)
I'm movin' majestical (Ayy-ayy)
Make I no kolo, so, I enjoy myself (Ayy-ayy)
Sunday, I go praise the Lord (Ayy-ayy)
I'm movin' majestical (Ayy-ayy)
[Chorus]
(Mad oh)
(Xtofa, D Beat Chef)
Written by: Chinonso Emmanuel Ome, Xtofa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...