album cover
Big Engine
album cover
Big Engine 由 Shock Absorbers Music 于 2025年5月9日 发行,作为专辑“WA JO PA”的一部分。
专辑WA JO PA
Released2025年5月9日
唱片公司Shock Absorbers Music
语言English
BPM119
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量

歌词

[Verse 1]
Concentrate
No fit to concentrate
Mi o ma le shalaye
How I dey feel today or tomorrow
Mi o kin she
Baby girl make we dey
Ka ma fe ra wa
Tabi ka ma la ra wa normal normal
Ka ma la ra wa normal normal
[Verse 2]
This kind thing wey you de do no funny
This thing wey you play me pass Konami
And if I talk now dem go say I too dey talk now
When my baby touch down
Her body a pandemic so we lockdown
[Verse 3]
Shawty got a small body, big engine
Shawty got a small body, big engine
She's a small girl but she got big god, big engine
Shawty got a small body, big engine, big engine
Yeah yeah yeah yeah
[Chorus]
Small body, big engine
Small body, big engine
Small body, big engine
Small body, big engine
Small body, big engine
Small body, big engine
Small body, big engine
Small body, big engine
Small body, big engine
Small body, big engine
[Verse 4]
This kind thing wey you de do no funny
This thing wey you play me pass Konami
And if I talk now dem go say I too dey talk now
When my baby touch down
Her body a pandemic so we lockdown
[Verse 5]
Shawty got a small body, big engine
Shawty got a small body, big engine
She's a small girl but she got big god, big engine
Shawty got a small body, big engine, big engine
Yeah yeah yeah yeah
Written by: Oloruntimilehin Timothy Olorunyomi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...