album cover
Problem
album cover
Problem 由 BCMG 于 2025年5月2日 发行,作为专辑“Problem - Single”的一部分。
2025年5月2日
唱片公司BCMG
语言English
BPM
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量

音乐视频

音乐视频

歌词

PROBLEM LYRICS
Intro
it’s O Kinihun,
VERSE ONE
Iwo koko ni problem
Make you Dey look who help you solve am
Too many people no like disturbance
Maybe my tears go help dissolve am
and I know
Many frenemies
Wey dey there with me
When the jolly good
Now dem don Dey miss
When I get shit
Wey don hit the ceiling fan
BRIDGE:
Iwo koko ni problem
Na then you go know who Dey for you
Ile aye yi oun s’ofè
Oluwa mo bo se n pin ola è
Abani jeun Toba di lale
But you Dey miss when the morning reach
We no dey see your brakelight when your money reach
Ogbeni
Iwo koko ni problem
CHORUS:
Shey I go lie for you
No ahh ahh no ahh ahh
Shey I go lie for you
No ahh ahh no ahh ahh
2nd VERSE
Naso we Dey chill
Card come decline for the club and the hotel lobby
Everybody begin dey look with my dark shades on I don’t see nobody
Edakun mo ma n tiju gan
When I enter problem I no Sabi ask for help
Even when I get accident when I ask everybody begin to dissapear
BRIDGE:
Iwo koko ni problem
Na then you go know who Dey for you
Ile aye yi oun s’ofè
Oluwa mo bo se n pin ola è
Abani jeun Toba di lale
But you Dey miss when the morning reach
We no dey see your brakelight when your money reach
Ogbeni
Iwo koko ni problem
CHORUS:
Shey I go lie for you
No ahh ahh no ahh ahh
Shey I go lie for you
No ahh ahh no ahh ahh
Written by: Olugbenga Amu Wright
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...