制作

作曲和作词
MAYOWA OLAJIDE
MAYOWA OLAJIDE
词曲作者
Abiodun Abraham
Abiodun Abraham
词曲作者
制作和工程
Perlz
Perlz
监制

歌词

Mayor Mayorcruiz
As I wake up today aje Mojibola ah
It's beautiful day eh, Moyosola ah
See the struggles and worries for my life
I turn am to dance
Natural my melody bam
Se bi una go see
Se bi una dey sleep
Until you see my mansion
Odi ijo, ijo alakoba
I be that kind bobo
Since dem no sabi person
I be that guy omo
As I Dey lap with blessings
Active gangster lomo
Won fe energy je lo
Steadily, causing tension ah
We steezing up
For the blessings I recall
For the pressure, I befall them
Don't mistake me, now we up
(now we up).
Got me thinking hard time
That we moving so fast and furious
(Furious)
Be like amnesia
Me no fit think bad times
Can't recall (can't recall oo)
See the struggles and worries for my life
I turn am to dance
Natural my melody bam
Se bi una go see
Se bi una dey sleep
Until you see my mansion
Odi ijo, ijo alakoba
I be that kind bobo
Since dem no sabi person
Abi that guy omo
As I Dey lap with blessings
Active gangster Lomo
Won fe energy je lo
Steadily, causing tension ah
Written by: Abiodun Abraham, MAYOWA OLAJIDE
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...