音乐视频

音乐视频

制作

作曲和作词
Ibitoye Stephen
Ibitoye Stephen
词曲作者
Okikiola Samuel
Okikiola Samuel
词曲作者
制作和工程
The Singerboy
The Singerboy
工程师

歌词

Say you broke,you no bomb
Say na you make I pity
But you get ability
You Dey sleep
You dey think dey carry shima for titi
Personal prison
70 years from now I no fit dey the way I dey
Even if I dey pray
So I gats hustle cause e get some strength
Wey no go dey again
So I as dey dey and I no pass my lane
Cause wetin go new
Go still Dey fade
As I no fit farawe
Moberu awon aye
If nothing dey my way
As I be alaye
Omo aye no too Shalaye
Few pussy many alaye
Many werey but one kalaye
Forever na the deal but the werey don bob
Say if I cum Omo na income
Na now she know say money no be love
Normal girls talk
You wan go heaven but you no wan die
E dey make Me wonder
Cause e dey be one kind
Or for hell them dem share water
Ase lon Bami gbewe
Didirin lon ba e gbewe
Ole gun ya mi kere
Toba tile dagbowe
As you know the matter
Owo ni mo waka
Singerboy na me be their father
If no be money mabawi jur
If no be money mabami rojo
See I'm looking on g's
I'm busy counting my money
Now I'm on DND
Me no want no disturbing
Eeee
Oluwa mi o
Baba gbo mi
Steady calling
Baba sho mi
Baba sho mi
As I'm calling
Make no dulling
Maje Ki ota de yomi
Baba sho mi
As I'm calling
Make no dulling
Maje Ki ota de yomi
You wan go heaven but you no wan die
E dey make Me wonder
Cause e dey be one kind
Or for hell them dem share water
You wan go heaven but you no wan die
E dey make Me wonder
Cause e dey be one kind
Or for hell them dem share water
Yummy just be like yomi
You want all this money
Go tell your mummy
Portable bi olalomi
Ase lon Bami gbewe
Didirin lon ba e gbewe
Ole gun ya mi kere
Toba tile dagbowe
Written by: Ibitoye Stephen, Okikiola Samuel
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...