制作
出演艺人
TSCRPT
声乐
作曲和作词
Tolu Toluhi
词曲作者
制作和工程
TSCRPT
制作人
歌词
Emi alaye
And again and again
Emi TSCRPT alaye
TSCRPT this thing mad oh
Thunder fire any man wey disturb my energy
(Energy)
Wey want kill my vibe and to poison my melodies
Ay-yay
Shey I scatter the place when the gbedu dey enter me oh
E gba mi oh
Cause to live my life in enjoyment is necessary
Mmm
Mm-mmm
Check am
No forget am
If you wish me bad, back to sender
If you stress man
I go left am
For this life, I be jaiyesexual
Oya, check am
No dey mental
If you wish me bad, back to sender
If you stress man
I desert am
For this life, I be jaiyesexual
God no give me life to suffer head
E just like my mother said
So, you better come correct
Ay-yay
I said God no give me life to suffer head
Stack money, count and spend
Live a life with no regrets
No dey do like kwasia sem
Check am
No forget am
If you wish me bad, back to sender
If you stress man
I go left am
For this life, I be jaiyesexual
Oya, check am
No dey mental
If you wish me bad, back to sender
If you stress man
I desert am
(For this life, I be jaiyesexual)
Chale
E be like say
The bad girls dey around
The big boys are in town
Dem want jaiye
We too, we want jaiye
Everybody dey jaiyesexual
Ṣo ti gbo
(Mmm hmm)
Ahh hah
ɛnuaa nu nu
And again and again
Emi alaye
Emi TSCRPT alaye
TSCRPT this thing mad oh
Written by: Tolu Toluhi