制作
出演艺人
DJ COZ (Collins Clifford)
领唱
作曲和作词
DJ COZ (Collins Clifford)
作曲
制作和工程
Majormynor
制作人
歌词
Uwa
Osas
I nor be rich man pikin
I got be rich for my kids
Make dem take me dey boast
My daddy got money
I nor be rich man pikin
I got be rich for my kids
Make dem take me dey boast ooh
My daddy got money yea
Owo owo owo, Otedola owo
Kudi kudi kudi, Dangote kudi
Ego ego ego, Cubana ego
Sika sika sika, Despite sika
Steady hustling for the money
Big dreams mi I manifest it
Double R mi I cruz it
Pull strings you no imagine
Can't predict my ways(my way)
Don't know what I gon do, (do) ee yeah
I just wan dey do big things big things
Voltage voltage voltage
Make my kids dey smile, dey smile ee yeah
I nor be rich man pikin
I got be rich for my kids
Make dem take me dey boast
My daddy got money
I nor be rich man pikin
I got be rich for my kids
Make dem take me dey boast ooh
My daddy got money yea
Owo owo owo, Otedola owo
Kudi kudi kudi, Dangote kudi
Ego ego ego, Cubana ego
Sika sika sika, Despite sika
Taking my family for vacation
Traveling is education
Make dem dey feel different culture
Owo se pataki
Ti mi o ba ni, owo yi
Bawo ni mo se toju? Family mi
Ekenedilichukwu
Osalobua wè ni manè o
Kemwinkemwin ni ma gualó
Òwèni ma nè o
I nor be rich man pikin
I got be rich for my kids
Make dem take me dey boast
My daddy got money
I nor be rich man pikin
I got be rich for my kids
Make dem take me dey boast ooh
My daddy got money yea
Owo owo owo, Otedola owo
Kudi kudi kudi, Dangote kudi
Ego ego ego, Cubana ego
Sika sika sika, Despite sika
FBM MUZIK
Tell Dem!
Written by: DJ COZ (Collins Clifford)