制作

出演艺人
Mimi splash
Mimi splash
伴唱
作曲和作词
Peter Okeke
Peter Okeke
词曲作者
制作和工程
Iamiykeelvis
Iamiykeelvis
制作人

歌词

Rhymer lee
Loba loba
I no fit lost I dey ask question
My eye clear I dey see vision
High vibration na for big mission
My lyrics no be for tick tick tock
Steady dropping like a nuclear bomb
Anywhere you dey e go reach you once
I'm not chasing fame, e go find me Come
You no say my talents na follow come
Na since dem born me I don dey sing This song
From my tender me I don dey
Preach the word
Na person wey get ear go fit hear this Once
My lyrics large like a trillion pounds
Hear am well it a unique sound
Like a caterpillar I dey tear the Ground
Me I believe I no get it doubt
This my sound go take me all around
Kanyi jebeee kanyi jebeee
I see the light at the end of the tunnel
Kanyi jebee kanyi jebee
Dem no siam but me I go show them
Kanyi jebeee kanyi jebeee
I see the light at the end of the tunnel
Kanyi jebee kanyi jebee
Dem no siam but me I go show them
Be like I don manya steady me on Cana
Me I be king and no get any wahala
But if it touch my fam you go see Kala
Me and you that same day go reach Valhalla
Be like I don manya steady me on Cana
Me I be king and no get any wahala
But if it touch my fam you go see Kala
Me and you that same day go reach Valhalla
Them be no believe in me but now I Dey shock them
Problems plenty but me they solve them
This life we dey nobody perfect
So when they talking and you judging make you hear them
Make nobody bother me cause na only me dey dey for me
Any time I face any battle na only me Dey fight for me
Steady moving fearless cause Oluwa Dey self cover me
Blessings and mercy's anywhere I go Self dey follow me
Be like I don manya steady me on Cana
Me I be king and no get any wahala
But if it touch my fam you go see Kala
Me and you that same day go reach Valhalla
Be like I don manya steady me on Cana
Me I be king and no get any wahala
But if it touch my fam you go see Kala
Me and you that same day go reach Valhalla
Chimkwute chimbuike chimuanya
Chimkwute chimbuike chimuanya
Written by: Peter Okeke
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...