制作
出演艺人
jephthah peters jephthah
伴唱
Skillo
伴唱
作曲和作词
jephthah peters jephthah
词曲作者
制作和工程
Yepoooh
制作人
El Dani
联合制作人
歌词
Gbalagala eh
Iy gbalagala ehh
Only1meskill meskill boi champion boi straight from the south side
We dey till date
I dey here so ohhh
Bomboclat
Make i tell you
How e dey be
Nobody go save you my pikin
Ever since i was a baby
I be king
And i dey sing my song on repeat
Oshey
As I dey sing my song dey go
Na god be my sponsor
My fans dem dey sing along
(Say wetin)
Over sabi no be copy and paste oh
This opportunity i no fit waste
No be everybody go like you gan
No be everybody get good taste
And i won fly go london
Kele way fine i won touch her bum bum
we go later enter hong kong
Let the money talk
No be chin chon chon ye eh eh
Yea eh eh eh
I don't care
Anything you like make you talk about me
I don't care
As long as I get my money and kpo
I don't care
You're free to talk anything about me
I no care
As long as i get my kpoli (sabi boi )
My uche jumbo (skillo)
I roll my kpoli jeje
I no dey stress oh
Ye eh eh eh
I don't care
As long as i get my money and kpo
I no care
Sabi boi
Man I don run kilometer kilometer
To get to this kpa
Anybody way try challenge
Omo me i go send am to Jah
If you give me mogbe
I go reciprocate
If you show me love
I appreciate
You no see as goodness
Blessings dey come my way
Champion world best i be the heavyweight
I dey my lane
I dey my lane jeje
When I'm in the mood
I dey sip my booze
I no fit sleep
If i sleep i lose
I dey on cruise
Omo na blue cruise
Fly around the world with my crew
I thank god for his doings in my life
I just dey appreciate oh
Just dey navigate oh
But me still dem say
Ye eh eh eh
I don't care
Anything you like
Make you talk about me
I no care
As long as i get my money and kpo
I don't care
You're free to talk anything about me
I no care
As long as i get my kpoli
My uche jumbo (sabi boi)
I roll my kpoli jeje
I no dey stress oh
Ye eh eh eh
I don't care
As long as i get my money and kpo
I no care
Brrrr ye eh eh yeah eh eh
Written by: jephthah peters jephthah