制作

出演艺人
Jabby Jay
Jabby Jay
表演者
作曲和作词
Jabbar Osikhena Usman
Jabbar Osikhena Usman
作曲
制作和工程
Siege
Siege
制作人

歌词

(INTRO)
J A B B Y J A Y
Who Dey?
(AYA YA YA YA YA YA)
No come Dey
We Dey, Do that thing wey Dey make you feel say you fit Dey with us.
When we step in, everybody now dey feel what’s up,
Cos, I Dey ball every day, I Dey make dem Dey say, Jabby Jay which way (Which Way)
If you fall off dem go run, when you rise up den go come.
Make you no loose guard look up, make you no loose guard look up.
(CHORUS)
If you fall off dem go run but when you rise up omo dem go come,
make you no loose guard move on, make you no loose guard move on.
If you fall off dem go run but when you rise up omo dem go come ,
make you no loose guard look up, I say make you no loose guard move on.
The things wey Dey, make dem Dey Hala hala
Make dem Dey talk am talk am
Jabby you balling alright
You keeping on bossing us up
If you fall off dem go run, when you rise up den go come.
Make you no loose guard look up, make you no loose guard look up.
(CHORUS)
If you fall off dem go run but when you rise up omo dem go come,
make you no loose guard move on, make you no loose guard move on.
If you fall off dem go run but when you rise up omo dem go come,
make you no loose guard look up, I say make you no loose guard move on. (2x)
Written by: Jabbar Osikhena Usman
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...