制作
出演艺人
Chidinma
表演者
作曲和作词
Chidinma
作曲
Ayooluwa Samuel- Reverb
作曲
Byno
作曲
EeZee Tee
作曲
Labisi
词曲作者
制作和工程
Ayooluwa Samuel- Reverb
制作人
EeZee Tee
制作人
歌词
[Intro]
Heyale, maluze luwela
[Verse 1]
I’m on a mission to my destiny
E no matter what may come my way
I will walk the distance, so please stay with me
If I no do wetin you want you want or say
[PreChorus]
I go take my time do am jẹjẹ
In the end we go sẹmpẹ
'Cos I have a very big God o
And this life na per head o
Every aboki with him kettle o
No let anybody pressure you, pressure you
Won le mi o, wọn o le ba mi o
I dey give dem the kilometer
Baba God na my speedometer
No matter the matter, I go still dey elevate
And nothing can take my joy away
[Chorus]
Oh weyo, weyo
Weyo, weyo
Weyo, weyo
I dey give then the kilometer
Oh weyo, weyo
Weyo, weyo
Weyo, weyo
Baba God na my speedomiter
[Verse 2]
Ọmọ alayọ, ọmọ alayọ
Ijo alayọ ma jo ni temi
Mo bọ lọwọ wọn, ori ba mi ṣe
I cannot say more, mo ti ri batiṣe
[PreChorus]
I go take my time do am jẹjẹ
In the end we go sẹmpẹ
'Cos I have a very big God o
And this life na per head o
Every aboki with him kettle o
No let anybody pressure you, pressure you
Won le mi o, wọn o le ba mi o
I dey give dem the kilometer
Baba God na my speedometer
No matter the matter, I go still dey elevate
And nothing can take my joy away
[Chorus]
Ooo weyo, weyo
Weyo, weyo
Weyo, weyo
Ooo weyo, weyo
Weyo, weyo
Weyo, weyo
[Chorus]
Ooo weyo, weyo
Weyo, weyo
Weyo, weyo
Ooo weyo, weyo
Weyo, weyo
Weyo, weyo
[Bridge]
I go dey jolly for today
I no bother 'bout tomorrow
I get God wey no dey fail
Him blessing no dey turn to sorrow
Written by: Ayooluwa Samuel- Reverb, Byno, Chidinma, EeZee Tee, Labisi

