制作
出演艺人
Shatta Wale
领唱
作曲和作词
Shatta Wale
词曲作者
歌词
I like am oo, say whatever you wan say
Me, I no dey care, I dey make my money
Dem seh I be like this, I be like that
Only me weh dem dey talk about
Dem try and try to pull me down
But my fans oo, give me di crown
See wi make money, good money
Savaly, Jah bless me
I no dey listen nobody oo but myself
See wi buy motor, buy motor
Amalelor, aba yi bo
Ɛyɛ wo sɛ w'ani ɛbue a, na gyae nkurasesɛm no
M'kɔ London
M'akɔ New York
Ɛni Europe, Me kyin Africa
M'akɔ Jamaica
Enti m'aba sɛ me deɛ me bɛ taking over
Frɛ me local champion (Frɛ me local champion)
Call me local champion (Call me local champion)

Call me local champion
N'gba amɛ me tumɔ Philadelphia, Philadelphia, Philadelphia

Only Jah can bless me
No one could'ah never touch me
Before I go chop 40
You go live, you go see my blessings
My guy oo, my guy
You dey talk too much my guy
The same God create me, same God create you. Why oo, why?
Dem seh I no go fi take award, I take award
I win award, international
I buy Toyota, dem talk about me
I buy Range Rover, dem talk about me
I buy Sonata for Shatta Michy
I dey give Theresa good education
Majesty bank account, da fey Otsɛiyo mishi
Frɛ me local champion (Frɛ me local champion)
Call me local champion (Call me local champion)
Call me local champion (Call me local champion)
Call me local champion
N'gba amɛ me tumɔ Philadelphia, Philadelphia, Philadelphia
N'gba amɛ me tumɔ Philadelphia, Philadelphia, Philadelphia
N'gba amɛ me tumɔ Philadelphia, Philadelphia, Philadelphia
N'gba amɛ me tumɔ Philadelphia, Philadelphia, Philadelphia
See wi make money, good money
Savaly, Jah bless me
I no dey listen nobody oo but myself
See wi buy motor, buy motor
Amalelor, aba yi bo
Ɛyɛ wo sɛ w'ani ɛbue a, na gyae nkurasesɛm no
M'kɔ London
M'akɔ New York
Ɛni Europe, Me kyin Africa
M'akɔ Jamaica
Enti m'aba sɛ me deɛ me bɛ taking over
Frɛ me local champion (Frɛ me local champion)
Call me local champion (Call me local champion)
Call me local champion (Call me local champion)
Call me local champion
N'gba amɛ me tumɔ Philadelphia, Philadelphia, Philadelphia
N'gba amɛ me tumɔ Philadelphia, Philadelphia, Philadelphia
N'gba amɛ me tumɔ Philadelphia, Philadelphia, Philadelphia
N'gba amɛ me tumɔ Philadelphia, Philadelphia, Philadelphia
Frɛ me local champion (Frɛ me local champion)
Call me local champion (Call me local champion)
Call me local champion (Call me local champion)
Call me local champion
Yeah, yeah, yeah
Local Champion weh God bless am like this?
Local Champion weh edey top dem like this?
Local Champion weh dey make money pass dem like this?
Asiaaaaaaaa
Written by: Shatta Wale