制作

出演艺人
Damo K
Damo K
声乐
Jeriq
Jeriq
声乐
作曲和作词
Oluwadamilare Christopher Dairo
Oluwadamilare Christopher Dairo
词曲作者
JEREMIAH ANI
JEREMIAH ANI
词曲作者
制作和工程
Chech
Chech
制作人

歌词

[PreChorus]
We go let you know if you price am oh yeah
Cause na every shoe get size oh yeah
Jẹjẹly I dey for my yard oh yeah
And I double 6 I roll my dice oh yeah
If dey like make dey call battalion and e sure for me and my guys oh yeah
This life wey we dey no be chaos oh yeah
And na only the strong dey survive oh yeah
[Chorus]
Yeah, yeah ah, yeah ah, do, do oghene do
Oh yeah, do, do oghene do
Uh yeah, do, do oghene do
Do oghene do, do oghene do
Uh ah, uh ah, do, do oghene do
Ah, do oghene do
Do, do oghene do, do oghene do, do oghene do
[Verse 1]
Do do do olisa do do do
Do do do oghene do do do
I dey my lane o, dey run my race o
Oluwa open the gate o, inside the ghetto
[Verse 2]
Nwoke na-ekwu daalụ Chukwu
Nwaanyị na-ekwu daalụ Chukwu
Maka ife Ọ melụ dị ọtụtụ
Ọ bata, o su, mpa choi
Mummy anata, oyooyoo
Ife adịgo, oyooyoo
Ị chọọ ịfụ m, pụta ilo ka anyị mebe mmemme, choi
I want to get rich in milli and buy a Richard Mille
My Asa bụ ife nkili
She thief my heart Anịnị
Ọ bụlụ ife ego kpọtee m n'ụla, I no dey dull am
I no be Davido, I'm available for dollar
[PreChorus]
We go let you know if you price am oh yeah
Cause na every shoe get size oh yeah
Jẹjẹly I dey for my yard oh yeah
And I double 6 I roll my dice oh yeah
If dey like make dey call battalion and e sure for me and my guys oh yeah
This life wey we dey no be chaos oh yeah
And na only the strong dey survive oh yeah
[Chorus]
Yeah, yeah ah, yeah ah, do, do oghene do
Oh yeah, do, do oghene do
Uh yeah, do, do oghene do
Do oghene do, do oghene do
Uh ah, uh ah, do, do oghene do
Ah, do oghene do
Do, do oghene do, do oghene do, do oghene do
[Verse 3]
Where the coco, where the samba?
Where the coco, where the ganja?
Ah tell Anita make she enter
Ah, I see you over there from Uganda
Ebiri popo dipo
Eh ah eh
Ilẹkẹ to ba ti ja
Kẹ ya bẹrẹ ko
Ebiri popo dipo
Eh ah eh
Ilẹkẹ to ba ti ja
Kẹ ya bẹrẹ ko
[Verse 4]
Where the money dey
Na there me wan dey
Steady grinding say no holiday
The hustle go pay
Now I dey pray
[Outro]
Yeah, yeah ah, yeah ah, do, do oghene do
Oh yeah, do, do oghene do
Uh yeah, do, do oghene do
Do oghene do, do oghene do
Written by: JEREMIAH ANI, Oluwadamilare Christopher Dairo
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...