album cover
Packaging
27
World
Packaging 由 Dvpper Digital 于 2023年2月3日 发行,作为专辑“Packaging - Single”的一部分。
album cover
发行日期2023年2月3日
唱片公司Dvpper Digital
语言English
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量
BPM107

制作

出演艺人
Jeggs
Jeggs
表演者
作曲和作词
Jeggs
Jeggs
作曲家

歌词

Intro:
It's JegriJeggsyo
Ooooye ye ye
Ha le le le le×4
Oo ya ya ya ya ya
Verse:
Wetin my e never see
See me see trouble see nkechi yo
Because I come from oversea yo
She talk e say she like e me yo
But I know say she go like e my money oweh eh
The kind thing wey she wan do me na koni ahn ahn ahn
But omor me I no go lie o
Konji been catch me e die o
She carry front she carry back o
But as we enter room nothing commot o
CHORUS:
No let anything to put you for pressure
No let anybody put you for pressure
No let the madia to put you for pressure
No let anybody put you for pressure
Cus all na packaging
All the thing wey you see wey Dem do so all na packaging
All the thing wey dey show for the media all na packaging
Cus motor fit to fine body fine body but e dong dey knock engine, e dong dey engine ahn ahn
HOOK
It's a vibe, we dey ball
Shayo for the boss
Hennessy we dey buy
Credit we dey withdraw
VERSE
No go dey think before you come dey thinkololo
No go dey do, no go dey do do pass yourself (ahn ahn)
Everytime you just want to impress
Me and you we no get the same grace
Money wey you suppose carry invest
You take am carry big nyansh
Now you dey depressed (chai)
CHORUS:
No let anything to put you for pressure
No let anybody put you for pressure
No let the madia to put you for pressure
No let anybody put you for pressure
Cus all na packaging
All the thing wey you see wey Dem do so all na packaging
All the thing wey dey show for the media all na packaging
Cus motor fit to fine body fine body but e dong dey knock engine, e dong dey engine ahn ahn
Outro:
(Packaging)
It's a vibe, we dey ball
Shayo for the boss
(all na packaging)
Hennessy we dey buy
Credit we dey withdraw
(all na packaging)
It's a vibe, we dey ball
Shayo for the boss
(all na packaging)
Hennessy we dey buy
Credit we dey withdraw
(all na packaging,all na packaging ahn ahn) CanMixx!
Written by: Jeggs
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...