album cover
Try
50
Music
Try 由 Azuri 于 2022年7月1日 发行,作为专辑“ ”的一部分。Lust N Vibes - EP
album cover
发行日期2022年7月1日
唱片公司Azuri
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量
BPM97

制作

出演艺人
Mikrane
Mikrane
表演者
作曲和作词
Miracle Ngaju
Miracle Ngaju
词曲作者

歌词

Man wey dey hustle
Try e ahn
Dem no fit tell me I no try
You no fit tell me I no try
Yh
Man ah one time for the real ones
Say 2 times for my bro's
In the south side
Sey I don grind e ah
Nobody fit tell me sey I no try e ah
Tell me why I no go bubble
Back in the days when the boy Dey struggle
Married to the game
Was loyal to the hustle
Now see me blessings
Come double in double
Man ah one time for the real ones
Say 2 times for my bro's
In the south side
Sey I don grind e ah
Nobody fit tell me sey I no try e ah
Tell me why I no go bubble
Back in the day when
The boy Dey struggle
Married to the game
Was loyal to the hustle
Now see me blessings
Come double in double
You no fit tell me sey I no try
Yeah my story fit blow you mind
Yeah dem girls be tell me no time
Now they wanna be on my tab
In a prefect mood in a better hood
No fit tell me this not my destiny
Wanna step on the stage
Dem screaming my name,
Give dem the vibe wey dem never see
Ma pe mi mo ti di mo fe ba e dele
Wo se mo jor broda dele?
Why dem guys be acting crazy
If you fuck with my name
Gonna see crazy.
Cos Bad man bigger
Bad man tough
Bad man just wanna stay on top
Bad mad jigga
Bad man soft
Bad man no time for backyard talks
Bad man bigger
Bad man tough
Bad man just wanna stay on top
Bad mad jigga
Bad man soft
Bad man no time for backyard talks
Man ah one time for the real ones
Say 2 times for my bro's in the south side
Sey I don grind e ah
Nobody fit tell me sey I no try e ah
Tell me why I no go bubble
Back in the day when the boy Dey struggle
Married to the game
Was loyal to the hustle
Now see me blessings come double in double
La la la la
Man don dey try
Man wey dey hustle gats to dey gbadun
La la la la
Man don dey try
Man still dey grind
Man ah one time for the real ones
Say 2 times for my bro's in the south side
Sey I don grind e ah
Nobody fit tell me sey I no try e ah!
Written by: Miracle Ngaju
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...