制作
出演艺人
Jamopyper
声乐
作曲和作词
Jamiu Damilare Tajudeen
词曲作者
制作和工程
Emzy
制作人
歌词
Gege shey gege
Alate Omoge
Oju mi regede
Baby sere funmi oge
Jeje shey jeje
Alate Omoge
Oju mi regede
Baby sere funmi oge
Dem want make i fall down
Yakata
But dem no get the capability
Emi ko loma kapa
Shey nah me dem wan dey taka
Cos nah only money dey put me for mood
Bobo wetin dey ginger you too
Money ego bundle bundle
Owo to po leti ti o shey fi danu
MMM money put me for mood
If it’s a million dollar me no dey mind
We chasing muller so we could fine
Money dey where e dey E no dey hide
Run the town before the time goes by
If it’s a million dollar me no dey mind
We chasing muller so we could fine
Money dey where e dey E no dey hide
Run the town before the time goes by
Dem want make i fall down
Yakata
But dem no get the capability
Emi ko loma kapa
Shey nah me dem wan dey taka
Cos nah only money dey put me for mood
Bobo wetin dey ginger you too
Money ego bundle bundle
Owo to po leti ti o shey fi danu
MMM money put me for mood
Sometimes i dey try to sleep but sleep no come
Show me the road I go bring my go come
Ejeh mi, ni mi sokan
Abi make i lock up
Aye fe ki ndeni anan
Nah plenty people we dey carry along (ye ye ye ye)
Wonfe shey mi bakan
For my matter oluwa easy for me
Dem want make i fall down
Yakata
But dem no get the capability
Emi ko loma kapa
Shey nah me dem wan dey taka
Cos nah only money dey put me for mood
Bobo wetin dey ginger you too
Money ego bundle bundle
Owo to po leti ti o shey fi danu
MMM money put me for mood
Dem want make i fall down yakata (yakata ta)
Dem want make i fall down yakata ( but ta but ta but)
Dem want make i fall down yakata (yakata ta)
Dem want make i fall down yakata ( but ta but ta but)
Gege shey gege
Alate Omoge
Oju mi regede
Baby sere funmi oge
Jeje shey jeje
Alate Omoge
Oju mi regede
Baby sere funmi oge
Gege shey gege
Alate Omoge
Oju mi regede
Baby sere funmi oge
Written by: Jamiu Damilare Tajudeen