制作

出演艺人
Sustain
Sustain
表演者
Josh KAMBA
Josh KAMBA
表演者
作曲和作词
Sustain
Sustain
作曲
Josh KAMBA
Josh KAMBA
词曲作者
Abideen Olamilekan AbdulGaniyu
Abideen Olamilekan AbdulGaniyu
词曲作者

歌词

Yeah aii aii aii
Hmm yo yo yo yo!
Sleepless nights and sleepless days
(Boomba)
Gunshots inna the ghetto
(Yaka)
Nobody dey sleep
Nobody dey rest
Food no dey
Three square meal no dey self yeah
Wetin be three square meal inna the ghetto
Men dey chop anything wey come their way
But with all the struggles and all the stress
All the starvation, all the strives
Ghetto still get dream oh
Ghetto boy self wan buy ride
Ghetto boy wan chop life
Ghetto boy self wan buy house oh
Ghetto boy wan chop life
Ghetto boy wan be governor
Be chairman
Be senator
Be president Ahn ahn
Ghetto boy get dream oh
Ghetto boy get dreams oh
Ayayaya
Plenty plenty dreams oh
Plenty plenty dreams oh
Iyeyeye oh
Ghetto boy get dreams oh
Ghetto boy get dreams oh
Nananana
Plenty plenty dreams oh
Plenty plenty dreams oh
Iyoyoyo oh
You gat to fight for this life na battle
Wake up everyday Omo na hustle and bustle
Living on the street everyday na struggle
Hm! Omo na struggle
I will not loose when I face my fears
Cuz I believe in my sweat and tears
After all these years I go reach my nest hm hm
Ghetto boy
Ghetto boy
Ghetto boy Get up and win, chase your dreams
Ah ah
Ghetto boy
Ghetto boy
Ghetto boy you are so blessed, can’t you see?
Boomba!
Ghetto boy wan be governor
Be chairman
Be senator
Be president Ahn ahn
Ghetto boy get dream oh
Ghetto boy get dreams oh
Ayayaya
Plenty plenty dreams oh
Plenty plenty dreams oh
Iyeyeye oh
Ghetto boy get dreams oh
Ghetto boy get dreams oh
Nananana
Plenty plenty dreams oh
Plenty plenty dreams oh
Iyoyoyo oh
Ghetto boy
Ghetto boy
Ghetto boy Get up and win, chase your dreams
Josh kamba
Wagwan Sustain
Boomba Boomba yaka
to the street out there
Boom boom boom
Written by: Abideen Olamilekan AbdulGaniyu, Josh KAMBA, Sustain
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...