制作
出演艺人
Soundkidd
表演者
作曲和作词
Mbazor Goshen Akachukwu
词曲作者
制作和工程
Ffybi
制作人
歌词
what is love ?
What is hate?
yes i wanna know
All the things that i feel
All the Voices in my head
Wey dey criticize me
Sometimes motivate me
E get gimme ginger
make i carry first e
I wan ball one day like C ronaldo
But all this fake love P don dey bother me
they go smile for you just to get your faults
Carry am come take am hinder you
I don see
Mo ti rii
You can’t fake it anymore
all the lies you told
i don sabi say na plot
You want to bring down
You go ever succeed
Cos i stand strong still on my fuckn ten toes
I thank God say me no be politician
I no dey do mago mago
To make am to the top
I just dey on a low
And i pray to my God make he help
me manifest my solid vision
As i start 2020
everywhere still rough
them at laugh at me say i no fit sing
But me I know my sef i can do this thing
I continue dey work and I’m improving
Greateful for the love and the hate
And i thank God for my team
the people wey dey talk
say i no sabi sing
Soon everywhere go set una sit and relax
All the fake love people no go bring me down
I don see
Mo ti rii
You can’t fake it anymore
all the lies you told
i don sabi say na plot
You want to bring down
You go ever succeed
Cos i stand strong still on my fuckn ten toes
I thank God say me no be politician
I no dey do mago mago
To make am to the top
I just dey on a low
And i pray to my God make he help
me manifest my solid vision
Written by: Mbazor Goshen Akachukwu