制作
出演艺人
Emini Major
表演者
作曲和作词
abdulsalam mujeeb ololade
词曲作者
Habeeb Okikiola
词曲作者
歌词
Alahumo Yah Robi
Miole mabe olorun
Kintun ma beru eyan
Ayi ahh
Emi nanpe ni Major
Sabi boi
I pray to Jah make my blessing come
I pray to Jah make my blessing come
Oju aye le abeo rinkan
Dem say make we pray we don pray tire
I gat your back buh onshe ilara
Egbon mama lobami ninu je
Me self get client but ko pay dada
So many matter Dey ground wey i wan talk
I fit no get helper buh I get god
If I don reach my spot koma soro
Kapital GOD to misona
Won nan wami Wonleba
Dey don see the future shining
Happiness in my yard
Bami kira fun mama mi
Won nan wami Wonleba
Dem don see the future stunning
Star boy like me no Dey cap
Everybody con dey panic
I no fit run from God
That’s all I believe in
Awe mama lobami ninu je
Iwo ko loda mi
Mo ni olorun
Peace belong to those people who want it
It cost a lot to get a lot
Ore mama lor bami ninu je
Me self believe God I Dey pray dada
Ode le lofar without jehova
Give yourself more credit
You’re trying to grow
Trying to heal
Learn to forgive
Motilo, moti di aleba
Love yourself the way you love others
Won nan wami Wonleba
Dey don see the future shining
Happiness in my yard
Bami kira fun mama mi
Won nan wami Wonleba
Dem don see the future stunning
Star boy like me no Dey cap
Everybody con dey panic
So I put on my Off Thug
Gat me shining like hushpuppy
Emi nan peni Major ye
Written by: Habeeb Okikiola, abdulsalam mujeeb ololade