album cover
Ekwe (Sample)
album cover
Ekwe (Sample) 由 Black Diamond Collective 于 2026年3月27日 发行,作为专辑“Body Language”的一部分。
Released2026年3月27日
唱片公司Black Diamond Collective
语言English
BPM109
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量

歌词

Black Diamond
Fi di gyal dem kra
Murda
Sample, Ekwe
Girl what you giving me is evilly-ly (is evilly-ly)
Sample, Ekwe (hmmm)
Girl what you giving me is evilly
Girl what you giving me is evilly
Girl with your ikebe wey dey dey make you dey
Bendi bendi
Wey dey make you dey make me dey
Begi begi
Wey dey make person to dey nono and take you away away
Ha ha
Girl with your ikebe
Wetin you carry dey make me dey make me dey kolo
Dey bursti my bolo
Dey make me dey lo lo lo lo lo lo
Sisi melo melo
Ey ey
Oni hello hello
Wa shemi boshey fe, kilo fe o
Sho wo lo fe oya ego elo?
Hey
Sisi melo melo
I been dey reason your case o jail o
Maki my break no go fail o fail o
Dance
Sample, Ekwe
Dance
Sample, Ekwe
Dance
Sample, Ekwe (Dance)
Girl what you giving me is evilly-ly (is evilly)
Free your yourself
Wetin come dey bring billing sef
Want to make a man kill himself
Money long moni billi sé (oh-oh-oh-oh)
Be yourself
You can not come and kill yourself
Many girls dey wey dey wait for set
Didin didin didin there
You no go touchi poto poto
Poto poto
Range Rover
You go tono tono
We go robb am for their face like poto poto
Make dem dey talk
Make dem dey cho cho cho cho
Give you my salary
Holy matrimony
Never go leave you
Na you I marry
Nwa Amadi
My anamadi
My baby my baby my baby
Sisi melo melo
Ey ey
Oni hello hello
Wa shemi boshey fe, kilo fe o
Sho wo lo fe oya ego elo?
Hey
Sisi melo melo
I been dey reason your case o jail o
Make my break no go fail o fail o
Dance
Sample, Ekwe
Dance
Sample, Ekwe
Dance
Sample, Ekwe (Dance)
Girl what you giving me is evilly-ly (is evilly)
Written by: Lazarus Shiinyi Uger, Wande Coal
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...