album cover
ACTIVE
album cover
ACTIVE 由 ~A.D.G 于 2025年8月9日 发行,作为专辑“ACTIVE - Single”的一部分。
2025年8月9日
唱片公司~A.D.G
语言English
BPM
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量

音乐视频

音乐视频

歌词

We don active
My boys we don active
Duly make we note am
One time we Dey go pass it
God Dey with a strong army x3
Confirm we no lose guarding
Contact with the most high
Gbé lọ make you Dey intact
Replies wey go Dey instant
Prayers don dey show impact
We don active
My boys we don active
No be talk cause say we don carry
Uh yeah we don carry
Ki lo so o
Ki lo so o
Favour Dey o
O ti po o
Chase down o
O ti lo o
Put my faith in Jah
Standard say dem demons go burn
Dem dey wonder
How I do am
Na my father
Wey dey run am
No be my strength na God dey do am
Me and my guys
We dey for Christ
Full armour on
Moving with might
Devil see us
E go scatter
Because we carry Jehovah matter
Spiritual war na him we dey fight
We dey fast we dey pray we no dey slack
Holy Ghost fire e dey for body
We no dey sleep on top this assignment
Devil try us e go collect
Satan dey vex say we no dey bow down
No be by swag na by the spirit
Prayer dey work
We don see am
We no dey play
When we dey pray
We don active
My boys we don active
No be talk cause say we don carry
Uh yeah we don carry
Ki lo so o
Ki lo so o
Favour Dey o
O ti po o
Chase down o
O ti lo o
Put my faith in Jah
Standard say dem demons go burn
Written by: Folarin Adeogun, Temiloluwa Atinaro
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...