album cover
Validation
album cover
Validation 由 99REPUBLIK 于 2025年9月19日 发行,作为专辑“KAMI”的一部分。
专辑KAMI
2025年9月19日
唱片公司99REPUBLIK
语言English
BPM101
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量

音乐视频

音乐视频

歌词

[Verse 1]
I’ve been a bad kid
Since Js3 men I don de pack beans
Only speaking facts please
Before I go in, man I need a fat spliff
Eh god
No be say na beans
Omo life too funny no be say na Meme
Una too de act up when no be say na film
Them for don chop my eye if no be say I street
[PreChorus]
Mama told me do your thing son
Celebrate everyday like my team won
No friends in the street son
To stay in form, u gats 2 stay informed
It’s not safe in the place that we from
8 years old man I seen a real gun
No friends in the streets son
To stay in form, u gats 2 stay informed
[Chorus]
This na my Occupation
I get e sound education
Street orientation, buss up d scene and don't even mention
Here we no dey seek Validation
For the mainstream I don mount for the Junction
I dey go up Elevator
Dey for your speakers and your television
[Verse 2]
Go hard go home
Anywhere u go
+234 yea I dey my zone
U dey sleep many nights I been on d road
I just dey hussle just to get the doh
If u do anyhow dem go looseguard u o
I dey ride for my guys no be bicycle
All this girls won lick me like popsicle
Make I won shoot shot with my testicles
[PreChorus]
Mama told me do your thing son
Celebrate everyday like my team won
No friends in the streets son
To stay in form, u gats 2 stay informed
It’s not safe in the place that we from
8 years old man I seen a real gun
No friends in the streets son
To stay in form, u gats 2 stay informed
[Chorus]
This na my Occupation
I get e sound education
Street orientation, buss up d scene and I don't even mention
Here we no dey seek Validation
For the mainstream I don mount for the Junction
I dey go up Elevator
Dey for your speakers and your television
[Outro]
No man is an island this one na my contribution
I dey live life everyday I'm on a Mission
I go cut them off like I be scissors
If them won test me omo that be personal aahh
Written by: David Otalekor, Destiny Osaheniye Eghomwanre, Otiono Miracle Ogechi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...