album cover
COMMANDO
5,982
Afro-Beat
COMMANDO 由 SYB EMPIRE 于 2025年10月10日 发行,作为专辑“COMMANDO - Single”的一部分。
album cover
发行日期2025年10月10日
唱片公司SYB EMPIRE
语言English
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量
BPM111

制作

出演艺人
Superstar Yb
Superstar Yb
表演者
作曲和作词
Abimbola Popoola
Abimbola Popoola
作词

歌词

Commando, I will show you commando
Darego, you fine pass Darego
Come and go, oh baby come and go
Chicago, make we go Chicago
Better soup, na money keel am
Do yanga, make you no dey nenepo
Better soup, na money keel am
Do yanga, make you no dey nenepo
Many many things dey happen wey eyes don see
Many many kele dey my lungu, but na you I see
Person wey chop belle full, no know wetin hungry man dey see
I dey hungry for your love, oya gimme kilishi
If Florence no sabi talk, make you give am ginger eat
No be eye wey dey take chop eba, them take dey share the meat
I say make you gimme love, gimme love make I eat
I say make you gimme love, oya gimme kilishi
Commando, I will show you commando
Darego, you fine pass Darego
Come and go, oh baby come and go
Chicago, make we go Chicago
Better soup, na money keel am
Do yanga, make you no dey nenepo
Better soup, na money keel am
Do yanga, make you no dey nenepo
Many many things dey happen wey eyes don see
Many many kele dey my lungu, but na you I see
Person wey chop belle full, no know wetin hungry man dey see
I dey hungry for your love, oya gimme kilishi
If Florence no sabi talk, make you give am ginger eat
No be eye wey dey take chop eba, them take dey share the meat
Ohh padi mi, padi mi, padi mi
For real padi mi, padi mi
Padi mi
Sprititual, vibes
Boom
Written by: Abimbola Popoola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...