album cover
Halima
202
非洲节奏
Halima 由 Neptune Records Under Exclusive License to emPawa Africa Limited 于 2025年9月25日 发行,作为专辑“ ”的一部分。Greatness IV
album cover
发行日期2025年9月25日
唱片公司Neptune Records Under Exclusive License to emPawa Africa Limited
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量
BPM199

音乐视频

音乐视频

制作

出演艺人
Dj Neptune
Dj Neptune
领唱
Timi Martins
Timi Martins
领唱
Shon
Shon
领唱
作曲和作词
Timi Martins
Timi Martins
作曲家
Patrick Imohiosen
Patrick Imohiosen
作曲家
制作和工程
Timbun
Timbun
制作人

歌词

[Intro]
Greatness!
Timbum with the melody
DJ Neptune
[Verse 1]
Girl na you wey dey capture all my body and my soul
Mi o gbọmọ wa but na you I carry go
Oh my Lord
I for like to let you know
Ain't no games no be inimanimo
When I see I dey star struck
I dey feel am for my bones
Step inna the place all the mandem say hello
No pressure
I for like to let you know
Ain't no games no be inimanimo
[PreChorus]
She light me up like sativa
Leave am
Girl you controlling my inner
Halima
Girl you dey burst up my liver
Liver
She dey call me her leader
Halima
[Chorus]
I’m confused to what you can do
Just tell me wetin you wan do
I’m right here just let me run through to you, to you
[Chorus]
I’m confused to what you can do
Just tell me wetin you wan do
I’m right here just let me run through to you, to you
[Verse 2]
Ọmọge ṣe you wan dey whine me ni
Fine Mimi
Girl you gat it all even for dying minute
And you say it all with a smile baby, oh no
You fit take a pose
And if you want to try for me
Relax for me
Cause you say it with a smile baby
And know you got it all even for dying minute
Girly say you know
[PreChorus]
She light me up like sativa
Tiva
Girl you controlling my inner
Halima
And you dey burst up my liver
Liver
Na she dey call me her leader
Halima
Oh my Lord oh yeh
[Chorus]
I’m confused to what you can do
Just tell me wetin you wan do
I'm right here just let me run through, to you, to you
[Chorus]
You know say I'm confused to what you can do
Just tell me wetin you wan do
I'm right here just let me run through to you, to you
You know say
[Outro]
Greatness!
DJ Neptune
Soundz of Neptune
Written by: Patrick Imohiosen, Timi Martins
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...