album cover
Knowledge
1,799
非洲节奏
Knowledge 由 Entityrecords 于 2025年8月8日 发行,作为专辑“ ”的一部分。Knowledge - Single
album cover
发行日期2025年8月8日
唱片公司Entityrecords
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量
BPM100

制作

出演艺人
Unusual
Unusual
伴唱
作曲和作词
Olanike Olayemi
Olanike Olayemi
词曲作者
制作和工程
Jayfred
Jayfred
工程师

歌词

Make I no lie I don Dey do better dis day
As I don Dey move on my own lane
Everybody gats run him own race
I stopped being the dat people want me too be
Started being what I wanted to be
Happiness is so fucking free
Make you no do me yan ga o
Because emi gan mio gba dun
Carpenter wey no get tools
Na teeth him wan use nack wood?
I no do wetin pass me so I no go see
Wetin pass me
Some people rely on juju and na hypocrisy dem Dey call truth
But the knowledge I seek pass holy water
With no pretense am aiming further
No be say I know anu ni mo rigba
My mood depends on wetin dey my aza
Twox
Woni star girl it's been a while
We don't even hear from you again
I discover issues day and night
So don't expect me to be the same
It's been like four years I've seen my dad
Am in misery some where in my heart
But no be everything me I fit dey talk
As no every ynash person fit dey fuck
Make I no lie I don Dey do better dis day
As I don Dey move on my own lane
Everybody gats run him own race
I stopped being the dat people want me too be
Started being what I wanted to be
Happiness is so fucking free
Make you no do me yan ga o
Because emi gan mio gba dun
Carpenter wey no get tools
Na teeth him wan use nack wood?
I no do wetin pass me so I no go see
Wetin pass me
Some people rely on juju and na hypocrisy dem Dey call truth
But the knowledge I seek pass holy water
With no pretense am aiming further
No be say I know anu ni mo rigba
My mood depends on wetin dey my aza
Written by: Olanike Olayemi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...