album cover
Imposter
Highlife
Imposter 由 taztee 于 2025年10月26日 发行,作为专辑“Imposter - Single”的一部分。
album cover
发行日期2025年10月26日
唱片公司taztee
语言English
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量
BPM106

制作

出演艺人
Taztee
Taztee
伴唱
作曲和作词
CHUKWUDUMEBI NWALA
CHUKWUDUMEBI NWALA
词曲作者
制作和工程
Juwhiz
Juwhiz
制作人
Sukas sound
Sukas sound
母带工程师

歌词

Hello hello
Please let everybody settle down let us enjoy our evening hhh
Mr macaroni, allow this freaky freaky to settle down
Brother shaggy, what are you doing you gonna organize here? Why are you scattering it
Hey
Sabinus you and nazboi should please pay attention
Donjazzy look at your seat here please come and sit down.
Who are those people fighting over food there?
Apama and Rolex, please pay attention.
Are you ready now?
Spiritual…
See
Life Dey sweet
Sweet pass sugar
You see my life
No be lavida local oh
Wetin Dey vex me
Na people wey no get ego, ego(money)
Them like to bugaga
Gaga
Them like to showkeke
Keke
Them like to do like this
Do like that and do you know
Say bigy man
Bigy man
Big man without ego(money)
Say bigy man oh
Bigy man
Bigy man without ego (money)
Sunday wey no be church oh
Pamparapampamparara
School without teacher….
Pamparapampamparara
Carpenter without hammer
Pamparapampamparara
Soldier without Barack
Pamparapampamparara
You get ego(money)
Keep am for your pocket eh iye
No come Dey bugaga
Gaga
No come Dey showkeke
Keke
No come Dey do like this
Do like that and do like this oh
Say bigy man
Bigy man
Big man without ego(money)
Say bigy man oh
Bigy man
Bigy man without ego (money)
Sunday wey no be church oh
Pamparapampamparara
School without teacher….
Pamparapampamparara
Carpenter without hammer
Pamparapampamparara
Soldier without Barack
Pamparapampamparara
Tobalowo wani family
Some get it forget family
Tell me why me go forget family
Money me get no go get no meaning
Say bigy man
Bigy man
Big man without ego(money)
Say bigy man oh
Bigy man
Bigy man without ego (money)
Sunday wey no be church oh
Pamparapampamparara
School without teacher….
Pamparapampamparara
Yes
This is actually a real life story of Emeka that travelled abroad and made some little amount of money.
He came back he didn’t build house
He didn’t start business
He spend the money with freaky freakys
Then he wants to still be big man
Isn’t that funny?
Is Funny oh
Ok discussion continues.
Written by: CHUKWUDUMEBI NWALA
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...