album cover
Activate
267
Afro-Beat
Activate 由 Shiiroszn 于 2025年10月13日 发行,作为专辑“Activate - Single”的一部分。
album cover
发行日期2025年10月13日
唱片公司Shiiroszn
语言English
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量
BPM125

制作

出演艺人
Shiiro
Shiiro
电钢琴
Koroma Tosin RIchard
Koroma Tosin RIchard
伴唱
作曲和作词
Koroma Tosin RIchard
Koroma Tosin RIchard
词曲作者
制作和工程
Shiiro
Shiiro
制作人

歌词

Activate oo
all my guys don activate oo.
[chant] activate oh yeah
activate oh yeah
activate oh yeah
activate hey!
Warisi
ba mi lo gbe shaka wey I put this money cos what [what!]
all of my guys outside and they want to turn it all up
so when we come outside all of them go fall in line
make them suffo-ca-ca put the ball for te n te
won ni wan wa mi i dey with my G’s and you know what’s up
zero capping na money we dey spend here we no dey talk
and every time wey we move we dey do it in a convoy
one range for the mopol and two GLE for front activate oo
all my guys don activate oo we dey match am we celebrate oo
comot there we no get brake
if you look well you go see say all my guys don activate
oooo oh ooo oh oh oh oh oh oh ooo oh oh oh oh
oooo oh ooo oh oh oh oh oh oh ooo oh oh oh oh
oooo oh ooo oh oh oh oh oh oh ooo oh oh oh oh
oooo oh ooo oh oh oh oh oh oh ooo oh oh oh oh
Having lunch in Paris and my dinner for southy
and I do this with my G’s gbagaun gbagaun for their head before them know what’s up oo.
Won leri won leri won ni wan
so so so ku so
I laugh when them talk say I no get God oo
iyen oh kan aye gan. Hallelu meta
when money enter
tell all them man dem
how many meters
how many dey go down many man dey go down mmm mmm
oh na because of you naim make I dey where I dey where I dey Oluwa
won ni wan wa mi i dey with my G’s and you know what’s up
zero capping na money we dey spend here we no dey talk
and every time wey we move we dey do it in a convoy
one range for the mopol and two GLE for front activate oo
all my guys don activate oo we dey match am we celebrate oo
comot there we no get brake
if you look well you go see say all my guys don activate
oooo oh ooo oh oh oh oh oh oh ooo oh oh oh oh
oooo oh ooo oh oh oh oh oh oh ooo oh oh oh oh
oooo oh ooo oh oh oh oh oh oh ooo oh oh oh oh
oooo oh ooo oh oh oh oh oh oh ooo oh oh oh oh
Written by: Koroma Tosin RIchard
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...