album cover
CHALLENGES
3
African
CHALLENGES 由 Gwarzo Diamond Music 于 2026年5月22日 发行,作为专辑“PAIN IS OVER”的一部分。
album cover
发行日期2026年5月22日
唱片公司Gwarzo Diamond Music
语言English
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量
BPM

歌词

[Intro]
Challenges kan wọn face mi
Emi naa dẹ n face wọn
Mo wa n ni sleepless night
Say Nagaxa, Nagaxa
Say Nagaxa, Nagaxa, Nagaxa, Nagaxa, Nagaxa, Nagaxa, ahh ahh
[Chorus]
Challenges wey make dem back down
Na the challenges make me stronger
Right from time me ah strong man
I dey face my challenge and I conquer
Challenges wey make dem back down
Na the challenges make me stronger
Right from time me ah strong man
I dey face my challenge and I conquer
[Verse 1]
Me I face my challenge and conquered
Cos the same challenge make me stronger
Me I faced my challenges and conquered
Walai my bredda I am on guard
If I tell you the things that I once had
Or the s**t my mom took from my dad
You dey reason things came my way so fast
Bredda no go dey reason me like that
[Bridge]
Gaxaaaaaa
[Verse 2]
I go fight my battles by myself
I go fight my own demon sef
I go do my own ting brother sẹ
If you don't believe me go to hell
I go fight my battles by myself
I go fight my own demon sef
I go do my own ting brother sẹ
If you don't believe me go to hell
[Verse 3]
God please
Help me understand every lesson there is
Give me everything that a bredda man need
Every other night me I dey on my knees
God please
Help me understand every lesson there is
Give me everything that a bredda man need
My mama dey pray make a man succeed
[Chorus]
Challenges wey make dem back down
Na the challenges make me stronger
Right from time me ah strong man
I dey face my challenge and I conquer
Challenges wey make dem back down
Na the challenges make me stronger
Right from time me ah strong man
I dey face my challenge and I conquer
[Verse 4]
I go fight my battles by myself
I go fight my own demon sef
I go do my own ting brother sẹ
If you don't believe me go to hell
I go fight my battles by myself
I go fight my own demon sef
I go do my own ting brother sẹ
If you don't believe me go to hell
[Outro]
If you don't believe me go to hell
Na the challenges wey make you back down?
Written by: Nagaxa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...