album cover
problematic
album cover
problematic 由 YVLOH 于 2026年8月9日 发行,作为专辑“WHO IS TOPSKI - EP”的一部分。
2026年8月9日
唱片公司YVLOH
语言English
BPM82
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量

音乐视频

音乐视频

歌词

Memba soteh you di memba soteh
Soteh Soteh Ma Chana Soteh boy wey ei start Naha?
Udi high soteh Ye
Wey ei start Naha?
Pass comot for my face before I put you for grave
Pass comot for my case before I spit for your face
For my nkwa only razor blades should incase on my mark war ready boy I nofit wait
I get some don don nga them wey they bad for set up
I get some don mendem a Hola from me they must pullup
I get nkong for my mendem I get I get I nkong for that nga them I get I get
I get nkong for my mendem them we dey na loko
I get nkong for that ngadem we dey na mboko
Matter doe we take you fast fast fvck a slomo
If you comot coh enter town no kam act slow
We di pass for ya skin before you want wise you dan ndem
We di Pass for ya skin before you wise na in past tense
Di mendem over slow I nofit fvck with them
I get the peng and sense but I decide use only sense
They say I nogo get job with my dodgin of schools
Who tell you say na so eidi work for here? You be fool
Me and you sabi some leaders wey no go sep the school
You nobi francophone but normal English di pass you
Na two months straight in bakala you nofit plate
I nofit chase you again bae you over lame
I be dan wise you di knock me just for the name
Damon not even my njaka can be tamed
If you di nang all time we drop you off the crew
I dan put in so much work how you expect me for loose?
Ma Belle di bite anytime I think about you
I nofit let go only grudges thing wey you do me for school
Pass comot for my face before I put you for grave
Pass comot for my case before I spit for ya face
For my nkwa only razor blades should incase on my mark war ready boy I nofit wait
I get some don don nga them wey they bad for set up
I get some don mendem a Hola from me they must pullup
I get nkong for my mendem I get I get I get nkong for that nga them I get I get huh ye
Geng SKI Boy
SKI you understand now nor?
Written by: TOPSKI MAC JU
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...