album cover
Fall 4 U
album cover
Fall 4 U 由 Explora Music Group 于 2026年9月2日 发行,作为专辑“Fall 4 U - Single”的一部分。
2026年9月2日
唱片公司Explora Music Group
语言English
BPM114
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量

音乐视频

音乐视频

歌词

Big-big BANJU
Bad girl wey go get stamina
Here together, we go dance talawa
SIK DIANA, Ima make we do alongside
I no send your body count
If dem like, make dem say I be womanizer
ah I go still follow your pattern
bad girl your body badder than
iye
calling me your Sultan
I fall for you
but I no fit follow you
Follow you
but I no fit stand by you
I fall for you
but I no fit follow you
Follow you
but I no fit stand by you
Nobody badder than ojuju calabar
on top your matter
I go dance kalanta hmm…
I go dance kalanta
but I no fit stand by you
Nobody badder than ojuju calabar
on top your matter
I go dance kalanta hmm…
I go dance kalanta but I no fit stand by you
My pretty little girl
wey dey give me joy
give me peace of mind
hey hey
and if you no go mind
you fit dey follow me go
no compromise
hey hey
oh oh oh as I don fall for you
but I no fit follow you
my baby make you no go form for me
I fall for you
but I no fit follow you
Follow you
but I no fit stand by you
I fall for you
but I no fit follow you
Follow you
but I no fit stand by you
Written by: Etim Gideon Godgive
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...