album cover
When?
album cover
When? 由 Dia Nation Entertainment 于 2025年9月12日 发行,作为专辑“INVINCIBLE, Vol. 1 - Single”的一部分。
2025年9月12日
唱片公司Dia Nation Entertainment
语言English
BPM97
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量

歌词

Holla
Oh nah nah yeh yeh
CallMe Hixrael
Omo OloGo Dia Oh
(rapper wey dey sing song oh)
Dem say when e go set, I say me i never kno
Say the seed wey i plant, none of dem never grow
Person wey get good heart, con dey face heavy load
For my face, see my brotha turn too mother fvcking foes
But me i no go seke
Cause this life sef is full of shege
Omg gbemi leke
You know I get many many road wey I wan face
"Woo"
Oro mi dabi Joseph one day moma gbade
Composure bi wizzy, gara biti baba imade
But ona loopo eru ko lomo aye
Hustle to fun mi ni token mashi pada wa fi ra ile
So, nah why I dey for my lane and I stand strong
See as I dey chasing peace of mind cuz i have none
Baba do ham for me and my real one's
And ti iyanu ba sele, ma je ka shiyo biti last born
Ehn, i don tender my matter
in front of you our heavenly father
Help me through this trenches
cuz if i fall them go use me dey gapa
Ehn, i don tender my matter
in front of you our heavenly papa
Help me through this trenches
cuz if i fall them go use me dey gapa
Ehn, and i fail them go dey mock me
For there cage em go just lock me
If talk for there midst dem go change topic
I no like this move tete do something
Nah why i choose you alone
Carry me dey go like a drone
Peace & harmony, make e dey for my zone
Make all the world just dey feel all tone
Make i show for there tv and dey for there phone, ohh
Eh, yah!
I say I go dey for there phone ohh yah!
Won ni kin pele
Won ni to le kin malo cele
Emi nikan mo ni emi mewa biti ben 10
Won ro pe won le fi mi shey yeye
But I get God
Dem say when e go set, I say me i never kno
Say the seed wey i plant, none of dem never grow
Person wey get good heart, con dey face heavy load
For my face, see my brotha turn too mother fvcking foes
But me i no go seke
Cause this life sef is full of shege
Omg gbemi leke
You know I get many many road wey I wan face
Blesswhizzy on the mix
Written by: Israel Akinpelu Akinola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...