album cover
DANCE
album cover
DANCE 由 THE GREATEST OF ALL TIME RECORDS ENTERTAINMENT 于 2026年9月18日 发行,作为专辑“DANCE - Single”的一部分。
发行日期2026年9月18日
唱片公司THE GREATEST OF ALL TIME RECORDS ENTERTAINMENT
语言English
BPM114
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量

歌词

I know say I no Holy
But if na Hell God forbid
Oloun ma je ma kpa mi
E no go sad if you roll one for me
E no get anything wey I no fit do
No be mouth I sabi
Shey you no see as e dey sweet for backy
So, make nobody kill my ginger for me
Aye Yebo!
Calamity Alhaji from the ghetto
Man them I dey ball like
Samuel Eto
Them no fit ketch up
Even if them be tomato
Aye Soweto Soweto
The way the thing dey sweet for my head oh
Aye Benita Benito
Kak it up with steeze how the thing go
Aye aye aye
Comment tu ta pelle pe pe pe pe pe
Je Ma pelle pe pe pe pe pe
Tu pelle pe pe pe pe pe pe
Bam bam bam
Comment tu ta pelle pe pe pe pe pe
Je Ma pelle pe pe pe pe pe
Tu pelle pe pe pe pe pe pe
Bam bam bam
Dance Shake that booty booty
Booty booty booty booty Dance
She bam bam bam
Dance Aye ayyy Shake that booty
Booty booty booty booty booty Dance
She bam bam bam
I be the God of the sound sound we dey go loud
Bring the Cana we go roll am
See all the kele for my corner
Everyday na holiday Abi na summer Oshey
Give me one make I ease the pain
Fine boy wey no dey tell no tale
My shock absorber no dey fail
I know I'm strong never weak again
Yebo Yebo ohh!!
Dj Shey you fit to raise your tempo oh
The music me I no fit ever let go oh
Real life no be say so oh
Say say say say say say say
All of them e no
Boy you know say e no
Dance Shake that booty booty booty booty booty booty Dance
She bam bam bam
Dance Aye ayyy Shake that booty booty booty booty booty booty Dance
She bam bam bam
Written by: NANSING PONFA EMMANUEL

Loading...