歌词

Food e no dey Brother eh, water no dey And our country no good o Everyday for thief one day for owner e Poor man wey thief maggi Omo, dem go show him face for crime fighter (Crime fighter) Rich man wey thief money Omo, we no dey see their face for crime fighter Tell me something I don't know Rich man go dey halla prayer (Modupe) Poor man go dey shout (Anwuola me e) Rich man go dey halla prayer (Modupe) Poor man go dey shout (Anwuola me e) Make una lead us well No let this nation to fall inside well Mr. President Lead us well If you be governor Govern us well If you be senator Senate am well If you be police Police well well, no dey take bribe Oya lead us well (Nne me e) Govern us well If you be senator Senate am well If you be police Police well well, no dey take bribe Fuel e no dey Brother eh, transportation no dey And our road e no good o What about the NEPA people o We no get light Everybody just dey halla Fuel no dey, na how we wan survive Many youth ready for work But as work no dey Na how dey wan survive We be giant of Africa But to get visa enter Ghana na WAEC My God, policeman go see white E go tell you say, I say that thing na red Tell me something I don't know Make una lead us well No let this nation to fall inside well Mr. President Lead us well If you be governor Govern us well If you be senator Senate am well If you be police Police well well, no dey take bribe Oya lead us well (Nne me e) Govern us well If you be senator Senate am well If you be police Police well well, no dey take bribe Alhaji wey pull Khaki Say the name of him party People destroying people Na the name of the party Election for my country na paddy paddy Wayo, wayo Arrange no ni People wey vote them in still dey live in pain This na disgrace, I am so ashamed Me don collect shop permit, collect trading permit Raiding permit, you still dey burn shop You wan tell me say you no know when them pay Why you dey make us dey live in pain Make una lead us well No let this nation to fall inside well Mr. President Lead us well If you be governor Govern us well If you be senator Senate am well If you be police Police well well, no dey take bribe Oya lead us well (Nne me e) Govern us well If you be senator Senate am well If you be police Police well well, no dey take bribe Omo nothing dey pa Anything wey pa na witch And make we dey say omo no lele Tanke Food e no dey Brother eh, water no dey And our country no good o Everyday for thief one day for owner e Poor man wey thief maggi Omo, dem go show him face for crime fighter (Crime fighter) Rich man wey thief money Omo, we no dey see their face for crime fighter Tell me something I don't know Rich man go dey halla prayer (Modupe) Poor man go dey shout (Anwuola me e) Rich man go dey halla prayer (Modupe) Poor man go dey shout (Anwuola me e) Make una lead us well No let this nation to fall inside well Mr. President Lead us well If you be governor Govern us well If you be senator Senate am well If you be police Police well well, no dey take bribe Oya lead us well (Nne me e) Govern us well If you be senator Senate am well If you be police (lead us well) Police well well, no dey take bribe Fuel e no dey Brother eh, transportation no dey And our road e no good o What about the NEPA people o We no get light Everybody just dey halla Fuel no dey, na how we wan survive My God, many youth ready for work But as work no dey Na how dey wan survive We be giant of Africa But to get visa enter Ghana na WAEC My God, policeman go see white E go tell you say, I say that thing na red Tell me something I don't know Make una lead us well No let this nation to fall inside well Mr. President Lead us well If you be governor Govern us well If you be senator Senate am well If you be police Police well well, no dey take bribe Oya lead us well (Nne me e) Govern us well If you be senator Senate am well If you be police Police well well, no dey take bribe Oya lead us well (Nne me e) Govern us well If you be senator Senate am well If you be police Police well well, no dey take bribe Oya lead us well (Nne me e) Govern us well If you be senator Senate am well If you be police Police well well, no dey take bribe Oya lead us well (Nne me e) Govern us well If you be senator Senate am well If you be police Police well well, no dey take bribe Oya lead us well (Nne me e) Govern us well If you be senator Senate am well If you be police Police well well, no dey take bribe Oya lead us well (Nne me e) Govern us well If you be senator Senate am well If you be police Police well well, no dey take bribe
Writer(s): Nicholas Balding, Mark Kragen, Marc Griffin, Pia Perez Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out