音乐视频

音乐视频

制作

歌词

[Verse 1]
Been around the world
I've never seen no one like you
Baby boo, you turning me on
Omo you try for this your body
My baby, wine your body for me
[Verse 2]
'Cause I'm loving what you do
Baby girl, I wanna please you
The only thing wey dey for my mind
Na which kind cream you rub for body ooo
Wey dey make me one dey spend my money ooo
[Verse 3]
Oya, baby, make you rock am o
Oya, aunty, make you shake am o
See gbedu make you roll am o
See money make you chop am o
[Verse 4]
Oya, baby, make you rock am o
Oya, aunty, make you shake am o
See gbedu make you roll am o
See money make you chop am o
[Verse 5]
Call me Mr. Fantastic
I can fight for you like Jackie Chan
Oya look my motor
If you shake it for me
You can have it
Oh, Jehovah
See your back be like Bugatti
I geti kudi
Come faji with alhaji
[Verse 6]
Oya follow your padi
When you hear the gbedu for party
Oya call your daddy, call your mommy
Make everybody fit to jolly
You gots to soji
If you feeling the beat
Make you ready
Near you baby, give you baby
Show the baby say you sabi ohh
[Verse 7]
Been around the world
I've never seen no one like you
Baby boo, you turning me on
Omo you try for this your body
Oh, baby, wine your body for me
[Verse 8]
'Cause I'm loving what you do
Baby girl, I wanna please you
The only thing wey dey for my mind
Now which kind cream you rub for body ooo
What it make me want to spend my money ooo
[Verse 9]
Oya, baby, make you rock am o
Oya, aunty, make you shake am o
See gbedu make you roll am o
See money make you chop am o
[Verse 10]
Mmm, wassup, madam?
Let me blow you away like Sadam, madam
You be posh, madam
And no mind to be waste on my cash, madam
Take my Swiss account
No your name de my real, madam
You be boss, madam
Asalam male kum salam
[Verse 11]
Oya calling you body
Where you here de bedu for party
Oya calling you daddy, calling you mommy
Make everybody fit to jolly
You gots to soji
If you feeling the beat
Make you ready
Near you baby, give you baby
Show the baby say you sabi ohh
[Verse 12]
Oya, baby, make you rock am o
Oya, aunty, make you shake am o
See gbedu make you roll am o
See money make you chop am o
[Verse 13]
Oya, baby, make you rock am o
Oya, aunty, make you shake am o
See gbedu make you roll am o
See money make you chop am o
[Verse 14]
Oya, baby, make you rock am o
Oya, aunty, make you shake am o
See gbedu make you roll am o
See money make you chop am o
Written by: Ayoleyi Hanniel Solomon, Michael Collins Ajereh
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...