歌詞

Billionaire empire Lege lege, is okay SMJ on the beat say amen (Tim Godfrey baba) Suna na Tim Godfrey aka Luganli say amen Your life e go better o, amen eh amen Family go better o, amen ah amen Everything go better o, amen e go better o amen E go better o amen amen eh eh eh amen amen Last year I bin no get money at all o Everybody wey know me, bin say I dey dull o I wake up and drop my new music, now everybody just dey shayi body They know that I'm exclusive, that's why everyday I chop money Everything I do, papa God na your grace o Your everlasting favour, dey help me run my race o Boys and girls dey whine na na (whine na na) Mama papa dem dey whine na na (whine na na) I'm a blessing to my mama (my mama) I get two hundred million right na na (right na na eh eh) Your life e go better o amen eh amen Family go better o amen ah amen Everything go better o amen e go better o amen E go better o amen amen amen amen amen Your life e go better o amen eh amen Family go better o amen ah amen Everything go better o amen e go better o amen E go better o amen amen amen amen amen If dem say you no go make am my guy you tell dem ajiribo If dem say you no go hammar my guy you hala egerege This year this year everything workout for good Omo e no matter wetin dem do na so so proof you go dey groove say This year this year you go chop anybody wey try dis This year amen amen amen Awa kole mo le ami o A ma bimo le mo ami o We go go we go come ami o Everybody help me say amen Your life e go better o amen eh amen Family go better o amen ah amen Everything go better o amen e go better o amen E go better o amen amen amen amen amen Your life e go better o amen eh amen Family go better o amen ah amen Everything go better o amen e go better o amen E go better o amen amen amen amen amen Awa kole mo le ami o A ma bimo le mo ami o We go go we go come ami o Everybody help me say amen Your life e go better o amen eh amen Family go better o amen ah amen Everything go better o amen e go better o amen E go better o amen amen amen amen amen Your life e go better o amen eh amen Family go better o amen ah amen Everything go better o amen e go better o amen E go better o amen amen amen amen amen Elele dikeke keke dikeke Tim Godfrey kedikeke SMJ nana nana Lege lege lege lege
Writer(s): Timothy Godfrey, Emmanuel Samuel Giveson Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out