album cover
VANITY
5,398
Afro-Beat
VANITY 由 Arkman 於 2016年2月5日發行,收錄於專輯《VANITY - Single》中
album cover
發行日期2016年2月5日
標籤Arkman
語言English
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM117

音樂影片

音樂影片

積分

演出藝人
Arkman
Arkman
演出者
詞曲
Arkman
Arkman
作曲家, 作詞

歌詞

Young lee on da beats
Haa. (Yeah meen) haa duniya.
Its Arkman again (aaa. huh!) leggo.
Shake body, loose body
Forget you trouble dance for me
Make you nor cry jolly, jolly
Weytin God say go be, surely e go be.
So why worry.? (ah)
Baby nor worry. (ah)
Take am easy
Saful, saful
Life nor wan yargba.
Na na na na na na na na na na na
This life, this life aaayeh.
Na vanity
Wey you yargba so tae na vanity
Wey u tahwa so tae na vanity
Take the money u get am vanity
Aaaah aaah na vanity
Aaaa aaaa vanity
Ose n motor car na vanity
Why you deh kill you kompin for vanity? (Hmm)
Why you wan gain the whole world for vanity?
Ahh you deh kill you kompin slowly
You deh stab am na e back
Before e face u smile to am...
A bo! duniya foop
Papa God dey see you. aaaah.
How you woke na so e deh gee you. aaah.
So why worry.? (ah)
Baby nor worry. (ah)
Take am easy
Saful, saful
Life nor wan yargba...
Oh na na na na na na na na na na
This life, this life aaayeh
Na vanity
Wey you yargba so tae na vanity
Wey u tahwa so tae na vanity
Take the money u get am na vanity
Aaaah aaah na vanity
Aaaa aaaa na vanity
Ose n motor car na vanity. (Yeah meen)
With all the property with all the bagbatti
and all the rikishi
Usai u dey kerr am Wey you die...?
Always wan for see me dey cry A bo!
Mortal man na weather,
mortal man quick for change! Eh eh eh...
Papa God dey see you
How you woke na so e dey gee you aaaah.
So why worry.?
Baby nor worry.
Take am easy
Saful, saful
Life nor wan yargba.
Na na na na na na na na na na
This life aaayeh
Na vanity
Wey you yargba so tae na vanity
Wey u tahwa so tae na vanity
Take the money u get am na vanity
Aaaah aaah na vanity
Aaaa aaaa na vanity
Ose n motor car na vanity
Na vanity
Vanity
Na vanity
Written by: Abdul Razak kanu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...