旋律
歌曲有多麼清晰易記且符合明確音樂模式的旋律。通常,旋律分明的作品會擁有清晰易記的器樂或人聲主線。
原聲音質
此指標衡量一首歌曲在多大程度上依賴原聲樂器 (例如鋼琴、吉他、小提琴、鼓、薩克斯風),而非電子或數位合成音效
Valence
歌曲透過和聲與節奏所傳達的音樂積極性或情感基調。數值高通常對應快樂、興奮或愉悅感,數值低則與悲傷、憤怒或憂鬱相關。
節奏感
綜合了節拍穩定性、節奏型態與重拍強度等多重因素,以判定一首歌曲適合跳舞的程度。一首「節奏感強」的歌曲,通常具備穩定的速度、重複的音樂結構與明顯的強拍。
輕快
曲目的律動感可能受節奏快慢、音量起伏與聲譜密度所影響。較輕快的歌曲通常節奏強勁,編曲豐滿;反之,不太輕快的歌曲則可能編曲簡約、節奏較慢。
BPM75
積分
演出藝人
Erigga
主唱
歌詞
Bottles up! put dem in the air
Men dey talk, I know wetin I hear
Live my life, like ion really care
Cos when e burst
When he burst (p_p_ple)
W-w-when e burst
When e burst
When e burst, people dey delete
Men go stab your back ask you why you dey bleed
Their plan na to bury me but Erigga na seed
Iffa dey yan my mind dem go say na weed
So I keep my ish to myself, I don see am no need
Cos at the end men go do wetin sweet dem
But karma know their address charter keke meet dem
Your man go hide stain your clothes becos he dey sell bleach
To quensh you nor go hard am like benson swish
Weda you play your piano or dey into music
Make your money leave poor man with excuses
The way my circle take small like okro muni
Na beta pass, snake dere nor fit wound me
I nor fit use my two legs test weda river deep
Reduce the hennesy, iffa hear say liver cheap
King of the South, nor dey binu for my leadership
Enjoy the voyage, just take am say na symbal ship
Bottles up! put dem in the air
Men dey talk, I nor wetin i hear
Live my life, like ion really care
Cos when e burst, people dey delete (people dae delete)
When he burst, people dey delete (people dae delete)
When e burst, people dey delete (people dae delete)
When e burst, people dey delete (people dae delete)
When e burst (people dey del-)
I just wan stay fresh like brand new shimmy
Play with my money, burst your head with full remy
Nothing you wan tell me
About this street my guy
Once you broke men men dey dismiss my guy
Before my coffin drop, order one casket come
Don P If benson dey bring like two packets come
Stand untop of the clubhouse, girls dey go insane
We dey come this life finish, na to go remain
Three girls for my bed, two dey crush my rod
Half bottle of hennesy follow my come from club
One boyfriend dey call she save he name with love
But she prefer to dey with me cos money dey involve
Na mula dey rule the world, oko leave mathset
My brother say na love, tha one na e mindset
He bae dey cheat anyhow like baby wey dey purge
He name nor be finidi so leave am make e deu judge
Gen still dey on, AC still dey blow
NEPA still dey knock, be like say men dey owe
By pass the meter, Segun from Ejeba hood
Forget this Lekki life, this Erigga you self you nor good
Bottles up! put dem in the air
Men dey talk, I know wetin I hear
Live my life, like ion really care
Cos when e burst, people dey delete (people dae delete)
When e burst, people dey delete (people dae delete)
When e burst, people dey delete (people dae delete)
When e burst, people dey delete (people dae delete)
When e burst (my brothers dey del-)
Written by: erhiga agariubie

