音樂影片

SHATTA WALE X MR EAZI - HATERS (OFFICIAL)
觀看 {artistName} 的 {trackName} 音樂影片

歌詞

Pick smiles when they see me when they watch my face (Shatta Wale) And dem a pray to Medusa make I fall from grace Dem no know say no be my power na by grace I dey watch no man I focus on my race Fire burn the haters Fire burn the haters (fire burn them) Fire burn the haters Fire burn the haters (fire burn them) Fire burn the haters Fire burn the haters (fire burn them) Fire burn the haters Fire burn the haters (fire burn them) See man a bless from birth So nobody can keep my fame (dem silaba) We no dem face already, so gunshot, obaa ye (ratata) Who Jah bless no man curse Everyday we go dey run dem, oh sala Afi me own me no joke with de thin here No hater can test my likkle finger This na African thing to mi London girl dem thing na worldwide thing Mi know dem people wey wan mi fall But dem cyaan test the African dancehall king Fire burn the haters Fire burn the haters (fire burn them) Fire burn the haters Fire burn the haters (fire burn them) Fire burn the haters Fire burn the haters (fire burn them) Fire burn the haters Fire burn the haters (fire burn them) Babalawo Me I don't know what dem dey want oh I dey look my front oh But everyday dem dey follow my back oh-eh Dem say Shatta Wale, gbagbeoshi My God bigger than your odeshi Me adey play my formation So you can't test my congregation Agyei ko nu koko (koko) Wu ma nu koko (koko) Later dey come take superstar photo (photo-photo) Nwe nodo nojo (nojo) Odo mi nojo, Mr. Eazi Adedo mi nojo, Shatta Wale say Fire burn the haters Fire burn the haters (fire burn them) Fire burn the haters Fire burn the haters (fire burn them) Fire burn the haters Fire burn the haters (fire burn them) Fire burn the haters Fire burn the haters (fire burn them) Pick smiles when they see me when they watch my face (Shatta Wale) And dem a pray to Medusa make I fall from grace Dem no know say no be my power na by grace I dey watch no man I focus on my race Fire burn the haters Fire burn the haters (fire burn them) Fire burn the haters Fire burn the haters (fire burn them)
Writer(s): David Darnell Brown, Jerry Buddy Long, Derrick Jabbar Brown Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out