歌詞

Yaga Holy Holy Nobody holy Yeah yeah Hun, hun Eh eh eh eh eh eh Omo I hold o Ah ah ah ah ah ahn You know, you know Shey you know Eh eh eh eh eh eh Omo I hold o Ah ah ah ah ah ahn Shey you know Girl you bad like that oh You make Wizzy baby wan mad for your yansh like that oh, like that o You dope pass crack oh I surrender my whole life you know oh Baby Hope I don't kolobi you eh Hope I don't kolobi oh yeah Iyawo mi gan be ni le o eh Iyawo mi gan be ni le o yeah Had such a long day Had such a long day baby Iyawo mi gan be ni le o eh Just wanna have a good time Eh eh eh eh eh еh Omo I hold o Ah ah ah ah ah ahn Mujo, mujo Shey you know Eh eh eh еh eh eh Omo I hold o Ah ah ah ah ah ahn Just wanna have a good time Ya Baby take my time e oh My money pass their money oh Like Wande Coal tell you oh Omo pupo wa mi oh My girlie too fine eh girl Baby take my rollie oh Uhn won wa mi eh Omo pupo wa mi oh Yeah yeah Hope I don't kolobi you eh (hope I don't kolobi you yeah) Iyawo mi gan be ni le o eh (iyawo mi gan be ni le o eh) Had such a long day baby (had such a long day baby) Iyawo mi gan be ni le o eh Just wanna have a good time Eh eh eh eh eh eh Omo I hold gan Ah ah ah ah ah ahn Shey you know Eh eh eh eh eh eh Omo I hold o gan Ah ah ah ah ah ahn Just wanna have a good time Girl you bad like that oh You make bad boy Wizzy mad for your back like that I say you bad oh You dope pass crack oh I'll surrender my mulla if you know what I mean Wagba Emperor Geezy Gbetiti, I don craze G-Worldwide Respect, one love One love, one love (D-D-DJ Coublon) Wizzy Wizzy Kiss Daniel Dey kiss the girls na
Writer(s): Ayodeji Ibrahim Balogun Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out