album cover
Necessary
36,068
Afro-Beat
Necessary 由 SOP RECORDS 於 2019年6月12日發行,收錄於專輯《 》中Anomaly
album cover
專輯Anomaly
發行日期2019年6月12日
標籤SOP RECORDS
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM192

積分

演出藝人
Martinsfeelz
Martinsfeelz
演出者
詞曲
Martinsfeelz
Martinsfeelz
詞曲創作
製作與工程團隊
TopAge
TopAge
製作人

歌詞

Do you know the feeling when you plan no dey work
Mama no dey work
Papa no dey work
All your brother and sister how dem wan dey chop
Farabale Oya reason wetin I dey talk
Oh! no they don't understand
Akan mora lasan ni you no be my friend
Oh no they don't understand
Won ro pe sheyre sheyre ni
Till they see me in the Benz
So I call on Jehovah
Jehovah bless my way
Ngbo ti won ba ninu igbe lowo wa
Shole be sinu soak away
O yen
Abeg my padi take it easy
Everything weh dey shele get reason
You go blow, I go blow
You go shine, I go shine
Nobody weh no get season
Lala to roke, ile lo nbo
Awon to fe doloro laye won yapa gan wonpo
Mo ni lati kekere ni won ti nsofun mipe
Kirakita o dola laye
Eni mo'way sha lo mo'we
Yeah yeah
O nece-ce, o ne
O necessary
Ati lowo nece, o ne
O necessary ah
Oh uh o
Yeh e yeh
Oh uh oh oh oh
You don' know what's of the sun
Until you have felt the rain
Yeah
You don't know the true meaning of joy
(Rara o rara o)
Until you have felt the pain
Some people think I just made it overnight
I remember days when things never went right
I no fit depend on nobody
No mummy and no daddy na just me against the world
And I had to fall to rise up (rise up)
And I make mistakes to wise up (wise up)
Sometimes before you log you gats to burn boshe ma nlo niyen
So take everything that happen as a lesson
Something weh bad gan fit be a blessing
In this life what tomorrow holds koseni tomo
Written by: Abdul Bello, olawale ayodeji martins
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...