積分

歌詞

[Intro]
Ridee **** dey figa say them dey demma peak
But we just be the KHAE!
[Verse 1]
Be like everybody dey want take me photo
Eno be gidigidi gega you for mello
Do am fast do am slow do am solo
You for kae say you only live once YOLO
For the boys boys, for the girls girls
To the **** for dey know say it's all well
For the man dem for the young girls
For the ones in love but they can't tell
[PreChorus]
So put your hands in the air
Like you really don't care
To the left
To the right all you go dey hear be Khae
[Chorus]
Do the dance
Do the dance
Everybody make I see you do the dance
Do the dance
Do the dance
Everybody make I see you do the dance
Do the dance
Do the dance
Everybody make I see you do the dance
Do the dance
Do the dance
Everybody make I see you do the dance
[Verse 2]
Oh skaskala skerebo skereba ah
Skerebo skereba sokala ano bɛte I promise I wanna
By the way, I just dey play
If you no know my name be Eddie Khae
Give me space adey craze
Adey wan dirty my body dirty rave
For the love for the hate
Moa mu ka masɛm tɛsɛ nkate cake
Awo Kate, ayɛ late, mmaa believe me style mayɛ grace
Eno be now you go dey talk eno be now you go dey job
Eno be here wey you go see your body say you be boss
Ebe twi eno be force mepɛ profit you pɛ lost
You for know thing for you alaba dross
[Chorus]
Do the
Do the
Everybody make I see you do the dance
Give me fans
Give me fans
Ano dey like aircon so dem give me fans
Pick your plans, pick your plans
This year everybody pick your plans
Take your time
Eddie take your time
Ano be here so ano go fit relax
[Verse 3]
Do the do the
Everybody do the
Do the do the
Wama no pressure, pressure
Wama no pressure, pressure
Pressure more
Wama no pressure, pressure
Wama no pressure, pressure
Pressure more
Khae!
Written by: Davies Ibiamu
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...