收錄於

積分

演出藝人
R2Bees
R2Bees
演出者
詞曲
Mugeez Rashid
Mugeez Rashid
詞曲創作
Sean Maxbornd
Sean Maxbornd
詞曲創作

歌詞

[PreChorus]
Sɛ menyaa wo anka me pɛ
Anka wo dɔ bɛyɛ me dɛ o
Come to me oh baby girl say you feeling lonely
Make you dey worry
Mese menyaa wo anka me pɛ
Anka wo dɔ bɛyɛ me dɛ o
Come to me oh baby girl yeah make you dey worry
[Chorus]
I no go tell you bout my ex
Make you no dey tell me about your ex
Because me I wanna be best
Wey you go fit the next
I no go tell you bout my ex
Make you no dey tell me about your ex
Because me I wanna be best
Wey you go fit the next
[Verse 1]
Say she no go settle for less, no!
She no go be second, she be first, yeah!
Nobody fit tell am to cool down the pressure
But maybe I go fit do the rest, yeah
Wɔyɛ wo adeɛ ama no aka w'akoma oh girl
But I go fit make you my woman oh yeah
I no dey tell you say I holy but
If only I fit hold you girl gimme that
Telling me say she dey feel your broken heart again
Even if I sweet talk like a kitty cat
Say she no go do, she no go love again
So make I no dey worry much
[PreChorus]
Sɛ menyaa wo anka me pɛ
Anka wo dɔ bɛyɛ me dɛ o
Come to me oh baby girl say you feeling lonely
Make you dey worry
Mese menyaa wo anka me pɛ
Anka wo dɔ bɛyɛ me dɛ o
Come to me oh baby girl yeah make you dey worry
[Verse 2]
Ah, Akosua wo looku fresh
Wo kasa ne wo smile ne wo body kille stress
Oh boy hwɛ no chest ɔhemaa can I press
Mato no drip queen, you dey ask can she dress? Learn
Woyɛ me angel
Mehyia no wɔ beach ɔse ɔyɛ single?
Can we mingle? You know how the thing go
Baby girl it takes two to tango
If I get you I dey like
I go make you be my wife
We go travel around the world, cause my baby you be fly
Your ex is past tense, all he tell you, e be lie
Come make I show you the life
[PreChorus]
Sɛ menyaa wo anka me pɛ
Anka wo dɔ bɛyɛ me dɛ o
Come to me oh baby girl say you feeling lonely
Make you dey worry
Mese menyaa wo anka me pɛ
Anka wo dɔ bɛyɛ me dɛ o
Come to me oh baby girl yeah make you dey worry
[Chorus]
I no go tell you bout my ex
Make you no dey tell me about your ex
Because me I wanna be best
Wey you go fit the next
I no go tell you bout my ex
Make you no dey tell me about your ex
Because me I wanna be best
Wey you go fit the next
Written by: Mugeez Rashid, Sean Maxbornd
instagramSharePathic_arrow_out