歌詞

Paaaaah paaaaah paaaaah paaaaah Shatta wale again pon the microphone eeeye What God put together no man can shut down They no go fi fight to surrender oo Count ur blessing brother remember oo Dont forget baba Jehovah Me I see many things on my life Agege Benin many things wey I site So If I see trouble dey come my side Psalm thirty two vs eight my only guide Protection I get am Favour I get am Wisdom and knowledge, understanding I get am The material things u dey pre me I get am So I dont know why my friend you no get am So if u say me adey use juju What be ur problem mumu You too I say go find juju What u dey wait for What u dey wait for Say me adey use juju Juju juju true true If Ibe common go find juju What u dey wait for What u dey wait for If you don't know God make I show you. If you don't know who dey control you. I say the life we dey live be strange when you Wake up in the morning everyday you for pray oooo So why envy ur brother Remember metal dey always cut rubber Charlie, u for the humble for your corner Cos u dont know who go help u one day oo Read exodus fourteen fourteen As ur enemies dey talking talking Asey make u no fear nobody body Because one day dem go understand ur life oo Akokɔ photo be ma thirty three Those days wo bɛ noko Asey don't try ma life And stop boganise Because mi life nŋɛɛ kɛtyɛ lotto So if u say me adey use juju What be ur problem mumu You too I say go find juju What u dey wait for What u dey wait for Say me adey use juju Juju juju true true If Ibe common go find juju What u dey wait for What u dey wait for Me I see many things on my life Agege Benin many things wey I site So If I see trouble dey come my side Psalm thirty two vs eight my only guide Protection I get am Favour I get am Wisdom and knowledge, understanding I get am The material things u dey pre me I get am So I dont know why my friend you no get am So if u say me adey use juju What be ur problem mumu You too I say go find juju What u dey wait for What u dey wait for Say me adey use juju Juju juju true true If Ibe common go find juju What u dey wait for What u dey wait for What u dey wait for brother yee My sister yie Iive in God yie Holy holy holy holy holy... What you dey wait for Like if juju dey Or medicine dey Lyk aswear every pharmacy wey I see ago close am Bah Ino be juju Ino be any thing Ibe Jehovah
Writer(s): John Kwesi Dosunmu-mensah, Charles Nii Armah Mensah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out