歌詞

Is PAQ do it Huuuuh huuuuh huuuuh! Paaaaaaah paaaaaaah paaaaaaah... The God wey create Adam and Eve, you for believe in oo Don't put your trust in no man, I swear dem go kill you oo The friend wey you get today, go fi be your enemy tomorrow I no go talk nobody story,I dey tell my life story oo Sometimes you no understand why people just dey hate you oo Dem go bully you as if you dey you be no body Dem no get some of your happiness When dem see you dem vex oo Dem wan break your neck oo But dem break dem neck oo! Heeh! Dem possess oo Demma mind no correct oo E Le akɛɛ Nwuwo wa ko So dem no go fi do me foko yeah Dem say dem be your paddy, but dem hate what you doing oo For demma face you be hero, but for demma mind you be silly oo You no go fi read forehead like you go see what dem dey thinking oo And dem wish you no dey so dem go take your position oo We all dey share ideas but dem no like your decision oo But when PAQ play beat I dey see my vision and mission oo Dem no get some of your happiness When dem see you dem vex oo Dem wan break your neck oo But dem break dem neck oo! Heeh! Dem possess oo Demma mind no correct oo E Le akɛɛ Nwuwo wa ko So dem no go fi do me foko yeah The God wey create Adam and Eve, you for believe in oo Don't put your trust in no man, I swear dem go kill you oo The friend wey you get today, go fi be your enemy tomorrow I no go talk nobody story,I dey tell my life story oo Sometimes you no understand why people just dey hate you oo Dem go bully you as if you dey you be no body Dem no get some of your happiness When dem see you dem vex oo Dem wan break your neck oo But dem break dem neck oo! Heeh! Dem possess oo Demma mind no correct oo E Le akɛɛ Nwuwo wa ko So dem no go fi do me foko yeah Dem no get some of your happiness When dem see you dem vex oo Dem wan break your neck oo But dem break dem neck oo! Heeh! Dem possess oo Demma mind no correct oo E Le akɛɛ Nwuwo wa ko So dem no go fi do me foko yeah
Writer(s): Charles Nii Armah Mensah, Stanley Agyekum Dartey, Da Maker Da Maker Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out