收錄於

積分

演出藝人
Joojo Addison
Joojo Addison
演出者
詞曲
Joojo Addison
Joojo Addison
詞曲創作

歌詞

Ooh na na naaa na Naa na na Eeeyyy Eeeyyyyaaaa Eyyy Eyyyy Eyyy eyy If you dey my street make you no shoot trouble Cos I see my people and they see me too No matter the weather remember my brother Na to work and chop be the remedy If you dey my street make you no shoot trouble ooo Cos I see my people and the see me too No matter the weather remember my brother Na to work and chop be the remedy Remedy Remedy Remedyooo Ayeeee Remedy o Weytin man no see before Since the time i dey drink my mama forfor Tintonte Yerenum nsa na yerefa adwene But my brother remember to pray maakye Short man no be half man, oh kemɔ amɛ Tall man no be God, mpadie na hewalɛ Mpadie - amada! One day you go chop sati Anyemi onutsumɔ ko eshaa yɛ la mli All this suffer, no dey mean stop work And if you ever know my matter You go chat me sense My brother, if you go fit Better help another Bible see 2 together No man ever put asunder Woyɛ ga Wɔbaa ni wɔba kwɛ nshɔ Agbu wɔ kwakwe tsofa Onukpa wɔnaa agai Aju wɔ kpakpo shito ewɔ sai Wɔnaa kakai Akɛ wɔ shwɛɛ tumatu Joo wɔyaa lɛ naakai Remedy Remedyoooo Ayeeee Remedy o (Why you for bore?) Raise your calabash Blessings dey come overflow (What you dey worry for?) This your palava Rain ego wash am away (Why you for bore?) Raise your calabash Blessings dey come overflow (What you dey worry for?) This your palava Rain ego wash am away Michael Jackson Onupka come do am on di dancefloor If your problem plenty Den shake it some more Remedy Remedyooo Ayeeeee Remedyooo
Writer(s): Thomas J Henriksen Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out