album cover
2 Stoopid
56,784
Music
2 Stoopid 由 DM Records Limited 於 2019年6月28日發行,收錄於專輯《2 Stoopid - Single》中
album cover
發行日期2019年6月28日
標籤DM Records Limited
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM109

積分

演出藝人
Timaya
Timaya
演出者
詞曲
Timaya
Timaya
詞曲創作
Sunday Ginikachukwu Nweke
Sunday Ginikachukwu Nweke
詞曲創作
製作與工程團隊
Masterkraft
Masterkraft
製作人

歌詞

[Intro]
Turn it up, turn it up, turn it up
You say wetin
Stoopid
Stoopid
Wana sun dada
Stoopid
We stoopid
Timaya
Stoopid
Stoopid
Midamima fungaga naba
Leggo
Stoopid
[Verse 1]
Who be that guy wey dey yarn anyhow?
Girls wey dey form anyhow
Who be that guy wey dey act amateur?
Wey dey want to dey come, to dey form anyhow
[Verse 2]
Who be that guy wey dey form anyhow?
Guy wey dey pose anyhow
Who be that guy wey dey act amateur?
Wey dey want to dey come, to dey form premature, yeah
[Verse 3]
Me and my guys we are stand kerele
Popping Champagne, le-le
We no get type for nobody
Stepping the place the party don craze
[Chorus]
Stoopid, stoopid
Stoopid, stoopid, stoopid
Stoopid, stoopid, stoopid, stoopid, stoopid
All my guys we are stoopid
You say wetin?
Stoopid
Wana sun dada
Stoopid
You say
Timaya
Master
Stoopid
Stoopid
You can't be my vogosa naba, stoopid
Leggo
[Verse 4]
Who be the guy wey dey talk anyhow?
Jonze anyhow
Guy wey dey talk anyhow?
Wey dey run him mouth, cap anyhow
[Verse 5]
Who be that guy wey dey talk anyhow?
Wey dey jonze anyhow
Wey dey run up him mouth
Everytime just dey cap anyhow
[Verse 6]
Stoopid, stoopid
Rupe rupe rupe
Rupe rupe rupe
Masterkraft stoopid
All my guys, we are stoopid
Shina Peller, you stoopid
Banky is stoopid
Even 2Baba is stoopid
[Chorus]
You say wetin
Stoopid
Wana sun dada
Stoopid
You say
Timaya
Stoopid
Stoopid
You can't be my vogosa naba
Stoopid
Leggo
Written by: Sunday Ginikachukwu Nweke, Timaya
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...