album cover
Kill Man
26,643
Music
Kill Man 由 Star Boy Records 於 2020年4月30日發行,收錄於專輯《Afro Series》中
album cover
發行日期2020年4月30日
標籤Star Boy Records
LanguageEnglish
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM100

音樂影片

音樂影片

積分

演出藝人
Terri
Terri
演出者
詞曲
Terry Daniel Akewe
Terry Daniel Akewe
詞曲創作
Marcel Akunwata
Marcel Akunwata
詞曲創作
製作與工程團隊
BlaiseBeatz
BlaiseBeatz
製作人

歌詞

Na only you dey do me like you do
The way you move
The things you do
Na only you dey do me like you do
The way you move
And the things you do
(Ọmọ jè ká nò-nò, tí dè, dè-dè)
Na only you dey do me like you do
(Dè-dè, ọmọ jè ká nò-nò, tí dè, dè-dè
Ọmọ, mà lò nò-nò, tí dè, dè-dè
Oya, make we nò-nò, tí dè)
Na only you dey do me like you do
The thing wey dey kill man
No pass wetin you see now, ah
Anyhow e be, man
E go get as you feel am, ahan
Na you I dey give eye
Your vibe wey dey give life
Need you in my next life
Come chop that good life, girl
Like wo, wo, wo
Ain, girl, if you stay tonight
We go dey alright
I think I'll do you right like wo, wo, wo
Ain, girl, to the morning light
Swear we go dey alright, yeah
Na only you dey do me like you do
The way you move
The things you do
(Say the things you do)
Na only you dey do me like you do
The way you move
The things you do
(Dè-dè, ọmọ jè ká nò-nò, tí dè, dè-dè)
Na only you dey do me like you do
Call upon me anytime wey you down, you lonely
Baby, biko look my side
Baby, biko call on me, yeah
Call upon me anytime wey you down, you lonely
Put the blame on me
Private trips while you dancing for me
Ain, girl, wetin dey my mind
If you stay tonight
I go do you right
Ain, girl, wetin dey my mind
If you stay tonight
Girl, we go dey for life
I'll pray, I'll pray, I'll pray
Say the loving that I feel today
Wey dey give me likkle vibes all day
Make e no let bad man make e go away
Them fit say whatever them want say
You're the one make me gassed all day
And this love no go fade away
Na only you dey do me like you do
The way you move
The things you do
Na only you dey do me like you do
The way you move
The things you do
Na only you dey do me like you do
Do that thing my way o, yeah
Baby, say the love wey I get for you na die, yeah
(Make we nò-nò, tí dè)
Written by: Marcel Akunwata, Terry Daniel Akewe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...