歌詞

Oh woh woh Eh Oh woh eh Tell dem say, is this a do or die affair? (Do or die affair) We don't nobody to come scatter Ground for here (scatter ground for here) Vote not fight, that's what we want in this year In this election time, we want a peaceful atmosphere Eh 'Cos when two elephants fight na the Grass dey suffer (grass go dey suffer) Grass go dey suffer oh Innocent people go dey run dey cover (run dey cover) North and South go dey turn on each other (each other) Instead to fight ourselves make we fight ebola Instead of fighting corruption make e no dey Some people na to do make naija no dey They running and running and they running everywhere Sowing the seeds of discord in the air No matter wetin happen them'a just don't care Most of them no dey really live for here Dey don come back again this year (but no fear) I hear dem say it is a do or die affair (do or die affair) We no want nobody to come scatter Ground for here (scatter groud for here) Vote not fight, that's what we want in this year In this election time we want a peaceful atmosphere Eh Instead to of to face politics na to dance to each other The only thing wey concern them na the rubber All this complain, I don dey fade up (oooh oh) We don travel that lane, see where we end up So which kind naija you want see How wuna want make e be Shey na naija wey things dey work Guy join hand make e no bug oh The youth of today, we got a very big say It is our life, it is our future Oh woh woh eh Oh eh Oh woh woh eh Oh eh The future wey bright Na product of peace not war Vote not fight, election no be war My brother open wuna eye 'Cos when en scatter na innocent people go die One love I hear dem say it is a do or die affair We don't want nobody to come scatter ground for here Vote not fight, that's what we want in this year In this election time we want a peaceful atmosphere Eh
Writer(s): Innocent Ujah Idibia, Efe Omorogbe, Sarz Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out